Goody Bag

Lyrics
[Intro] D'Prince is here Mavins [Chorus: D'Prince & Don Jazzy] They want my goody bag (eh) They want my goody bag (eh) I get the goody bag (eh) I know you want my goody bag eh What's your selling point (eh) Do you know your selling point (eh) You gots to know your selling point (eh) Oya identify your selling point eh In the goody bag Kudi dey for the goody bag Money dey for the goody bag And banana dey for the goody bag eh In the goody bag (eh) Kudi dey for the goody bag (eh) Money dey for the goody bag (eh) And banana dey for the goody bag ahn [Verse 1: D'Prince] See I as I dey, I be fresh boy And that's my selling point I dey roll up and down in some fresh toys And the latest one na the Rolls Royce No be play, if you slow you go tey Omo ma lo pe, ma lo pe o You gots to know you selling point all the time o If na baka you get you show If na food you sabi e good If na bobby you get you show o If na book you sabi e good Don't be dulling them Any cash wey dem get, be showing them Anything wey them want, be giving them Me I dey give, I dey give, I dey give it to them Dem dey call me Santa Baby come make we enter Make I nack you the lamba See as the lamba dey enter Make dem dey blow dem banger Na we dey top the bumper This one is such a bomber If you think say na lie, ask your sister o [Chorus: D'Prince & Don Jazzy] They want my goody bag (eh) They want my goody bag (eh) I get the goody bag (eh) I know you want my goody bag eh What's your selling point (eh) Do you know your selling point (eh) You gots to know your selling point (eh) Oya identify your selling point eh In the goody bag Kudi dey for the goody bag Money dey for the goody bag And banana dey for the goody bag eh In the goody bag (eh) Kudi dey for the goody bag (eh) Money dey for the goody bag (eh) And banana dey for the goody bag ahn [Verse 2: D'Prince] Shout out to my beautiful ladies All my sexy beautiful ladies I got love for my beautiful ladies Goody bags for all of you ladies eh Na club we dey no be burial No be that church wey dey your area Even if you hear am for radio Use your bum bum damage the area eh You have to show them your beauty (beauty) You have to give them the action (action) You have to handle with caution (caution) The way you making the boys to gin-ginger As I dey so (eh), I dey vex o (eh), I dey vex o (eh) If e many you know say na ex o (eh) As I dey hear na omoba and the rest o Smoking her cigarrette Smoking and shaking her figure eight No underrate, me I no fit go dey underrate Help me ask her wetin I do am o She just dey show her selling point anyhow o [Bridge: D'Prince] Want my goody bag Goody, goody Hahahahahahahahaha What's your selling point P-p-p-p-p-point You gots to know your, you gots to know your selling point They want my goody bag Goody, goody Hahahahahahahaha Goody Identify your selling point [Chorus: D'Prince & Don Jazzy] In the goody bag Kudi dey for the goody bag Money dey for the goody bag And banana dey for the goody bag In the goody bag Kudi dey for the goody bag Money dey for the goody bag And banana dey for the goody bag In the goody bag Kudi dey for the goody bag Money dey for the goody bag And banana dey for the goody bag In the goody bag Kudi dey for the goody bag Money dey for the goody bag And banana dey for the goody bag ahn
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- D’Prince