Which Way To Go

Album cover art for "Which Way To Go" by D’Banj

D’Banj - Pop

Which Way To Go

2 Plays

Duration: 4:10

View Artist

Lyrics

Gee! More cross on my neck! Uh-uh, uh Uh-uh, uh Uh-uh, uh Uh-uh I don see, I don see so many things for my life Abeg o, make you no make the same mistake wey I make My mama say, life e no dey as easy as me I think I do like say I no hear, I just dey waka like mumu As I dey waka dey go, I don meet many people Some of them sef worst pass evil Them go promise wetin them no fit do When I start no be wetin I bargain o As I dey waka dey go, I don meet many people Some of them sef worst pass evil Them go mislead you like devil When I start no be wetin I bargain o I've been hustling on the street, mama told me not to do it Now I don't know which way to go I've been doing this music, mama told me not to do it Now I don't know which way to go Which way to go (which way to go) This music o (this music o) Which way to go (which way to go) This music o (this music o) I say me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know For this life, I don strive, I don try But I just dey waka In daytime, in nighttime, I meet people But I just dey waka Some like us, some hate us, some jealous But I just dey waka Where I dey go? Where we dey go? If you know, me I no know As I dey waka dey go, I don meet many people Some of them sef worst pass evil Them go promise wetin them no fit do When I start no be wetin I bargain o As I dey waka dey go, I don meet many people Some of them sef worst pass evil Them go mislead you like devil When I start no be wetin I bargain o I've been hustling on the street, mama told me not to do it Now I don't know which way to go I've been doing this music, mama told me not to do it Now I don't know which way to go Which way to go (which way to go) This music o (this music o) Which way to go (which way to go) This music o (this music o) I say me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know I say me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know, ah Me I no know, ah, me I no know

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Don Jazzy