Taya

D’Banj & Kayswitch & BhadBoi OML & Specikinging - Rap, Pop
Taya
0 Plays
Duration: 2:48
Lyrics
[Intro] Yo, Eskeez kill the rhythm and buss it [Verse 1: D'Banj] Kalo si W-bar Kalo yo kalo jo kpa Baby mi sha mi legba Bami wi like a teacher Otipe tati rira Sweetie baby my sugar Jaiye bi Larry Gaaga Rotimi ko azu wa Hennessy ti fo simi lara Sho mi dele oluwa Baby mi gbemi si aya Kajo fara yira o [Chorus: D'Banj & Timaya] I no go taya Taya, taya, taya Taya, taya, taya I taya, taya, taya Allow me make I maya Maya, maya, maya Maya, maya, maya Maya, maya, maya [Verse 2: Bhadboi OML] Eh, I want to dance o I want to party o Taye de ti rari ose Yawa no go gas o God wey give me slap o Na im kill Mohbad o Why I no go taya Fire dey for fire [Verse 3: Kayswitch] Tap and turn No be everybody go fit tag along Run through the city just like a marathon Now dem know that we know that the money long Too much capping no dey full the basket Tell the bartender to bring the casket Too much overheating, burn the gasket And you know that we balling regardless [Chorus: D'Banj & Timaya] I no go taya Taya, taya, taya Taya, taya, taya I taya, taya, taya Allow me make I maya Maya, maya, maya Maya, maya, maya Maya, maya, maya [Verse 4: Specikinging] Too much heat for Lagos Sorry guys, na me dey hot Ego nekwu money talks Won komi je like food for thought Man has been grinding for so long Definitely, things must sup Shawty wey no 'gree meet us They call me now, mo creamy gan eh [Verse 5: Zlatan] 7 years in the game Dem think say I go flop Dem think say I go stop I dey fire dey go, dem think say I go dull Wan fe serubami wan ro pe moma fo (Mo fo ti) Unbreakable lomo na (Supporting) All of my niggas dey chop (Disturbing) Gbe omo lo jaiye ninu club (Is nothing) Zanku ni kosomona Mo ti nowo si oju ki ato ri apate (Apate) Ka sare kupe dekale Mi o ri ikan kan mo se mi ti mo ti ge (Mo ti ge) Mo maya mo high mo tun mo o'na ile Kuro nbe Jesu gbami, furo BBL oni kpami Mu general bitters bi eni mu omi Owa fe kin taya ko'le re mi [Chorus: D'Banj & Timaya] I no go taya Taya, taya, taya Taya, taya, taya I taya, taya, taya Allow me make I maya Maya, maya, maya Maya, maya, maya Maya, maya, maya I no go taya Taya, taya, taya Taya, taya, taya I taya, taya, taya Allow me make I maya Maya, maya, maya Maya, maya, maya Maya, maya, maya
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- BhadBoi OML
- Timaya
- Specikinging
- Kayswitch
- Zlatan
- Olamide