Ika O Da

Lyrics
Aaaaaaahh Ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da Ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da Ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Listen I don close mouth too much time don reach make i talk Somethings wey dey happen wey me no like at all You think say you be god wan try to spoil my work I sabi wetin dey dem mind because god dey for my side Why you go get your own come try to take my own You try to stone my life walahi God go punish you life Aaaaaaahh Ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da Ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da Ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Listen Them think say dem get sense want to kill your life with stress Enemy of progress, all them think of is themselves Na when you go when rest, na there dem go wan mess Na where you go wan eat na there dem go wan shit Them go dey do like master, for inside dem be monster Dem go dey do like oba aiye won ko ni da Aaaaaaahh Ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da Ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da Ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Aaaaaaahh Ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da Ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da Ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da Aaaaaaahh Ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da Ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da Ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Ika o da
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Don Jazzy