Lovinjitis (Remix)

Album cover art for "Lovinjitis (Remix)" by Wizboyy & Teeyah

Wizboyy & Teeyah - Non-Music

Lovinjitis (Remix)

2 Plays

View Album

Lyrics

From the very very first time when my body jam you girl Abi na because you dey smell nice or the type of eyes you get Whatever the case may be Make you know say you gat a hold on me The Girl of my dreams only you Baby is it possible to see you again Sun dey shine Rain dey fall Wind dey blow Girl I think of you Weather for two baby where are you Can't you see the way that am missing you You making me dey fumble I dey tumble I dey loose my mind Tell me how to make you realize Say na you be the reason Wen a strong man dey do totori aaa Baby wetin be the thing Wey you put for my body Na lovinjitis That thing Wey dey officially make me misbehave Na lovinjitis Baby wetin be the thing Wey you put for my system Na lovinjitis The same thing Wey dey normally dey do me totori aaa Na lovinjitis Ewo ewo eyaah eyaah ewo ewo (3x) My body dey do me somehow Je veux me perdre dans le flow de tes mots Etre enivr�e par l'odeur de ta peau Ch�rir chaque instant pass� dans tes bras Baby d�sormais je n'appartiens qu'� toi Tu pourras faire c'que tu veux de moi Je te donne mon coeur mon ame Pour tes caresses j'emploierai tous mes charmes, baby Le son r�sonne, je m'abandonne Et je frissonne au son de ta voix On est seuls au monde, les sentiments m'inondent Je ne passerai plus un instant loin de toi Je te suivrai o� tu voudras jusqu'� ce que j'en perde le nord Je te dirai encore et encore Que ma vie n'a plus d'importance Quand mon corps s'�loigne de ton corps Pr�s de toi tout s'emballe, je ne peux plus r�sister Na lovinjitis Perdue dans le brouillard j'n'essaye plus de lutter Na lovinjitis Je m'envole avec toi dans un tourbillon de baisers Na lovinjitis Tu occupes mes r�ves et chacune de mes pens�es Na lovinjitis I'm the one who's searching You're the one I'm calling Other guys dey halla for your swagalicious fire Sunny day or rainy day no matter the forecast oo Fine girl me and you would be together Baby pour toi je ferai beaucoup de sacrifices Je serai ta muse, baby je serai ta miss Je rendrai r�el le moindre de tes d�lices Je serai � toi jusqu'au bout de la nuit lovinjitis Doctor tell me what I would do See my temperature rising aaaa aaa Na lovinjitis aaaa

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Wizboyy
  • Teeyah