Mawobe

Album cover art for "Mawobe" by Tillaman

Tillaman - Pop

Mawobe

2 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] The real Omo Oba again o [Hook] Oya mawobe Dem dey yarn wetin dem no know, baby Mawobe Awon la'n lenu kan so o'un to wu won Mawobe 'Cause you fine pass dem dey jealous you so Mawobe Mawo oh [Chorus] Pretty baby, there is something about your eyes It's the way that you look or the way you smile I no fit help myself and, girl, I no go lie ai Na you kind of girl I want to make my Mrs. Right Oya majo, majo Konko below, my baby say Majo, majo Isale omo dun Oya majo, majo Konko below, my baby say Majo, majo Isale omo dun [Verse 1] See as you see me so I am romantic But she dey call me o Mr. Bombastic So whine am Whine am Whine o, mama eh Whine am Whine am Whine o, mama eh [Pre-Hook] Nobody, only you Wey go make me feel this way Nobody, only you Wey go make me feel this way [Hook] Oya mawobe Dem dey yarn wetin dem no know, baby Mawobe Awon la'n lenu kan so o'un to wu won Mawobe 'Cause you fine pass dem dey jealous you so Mawobe Mawo oh [Chorus] Pretty baby, there is something about your eyes It's the way that you look or the way you smile I no fit help myself and, girl, I no go lie ai Na you kind of girl I want to make my Mrs. Right Oya majo, majo Konko below, my baby say Majo, majo Isale omo dun Oya majo, majo Konko below, my baby say Majo, majo Isale omo dun [Verse 2] Yepa! My baby, she fine o (She fine o) My baby, she hot o (She hot o) Oni tibi bami lalejo n'oti seyi si Koni jeyan, koni jeresi afomi sororo o [Pre-Hook] Nobody, only you Wey go make me feel this way Nobody, only you Wey go make me feel this way [Chorus] Pretty baby, there is something about your eyes It's the way that you look or the way you smile I no fit help myself and, girl, I no go lie ai Na you kind of girl I want to make my Mrs. Right Oya majo, majo Konko below, my baby say Majo, majo Isale omo dun Oya majo, majo Konko below, my baby say Majo, majo Isale omo dun [Hook] Oya mawobe (Baby) Dem dey yarn wetin dem no know, baby Mawobe Awon la'n lenu kan so o'un to wu won Mawobe 'Cause you fine pass dem dey jealous you so Mawobe Mawo oh [Outro] Suka Sounds

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Tillaman