Oyoyo

Lyrics
Chai Oyoyo See Oyoyo I don come, I don show Ay chai See Oyoyo J Martins Ai, oyoyo Everybody everybody say Oyoyo See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh Oyoyo E no matter whether them like you or not eh Chai, see oyoyo See, so make you start to your feet and dancia for me eh Oyoyo Chai Everybody say As God don wear me a brand new coat Make una come follow me celebrate Everybody make una dey shout oyoyo, oyoyo eh I say See, me I don come with my kind of flow J Martins don come elevate People dey see me They shout oyoyo eh I say Shey na God dey bless me if He dey make me dey shine like this oh Na Him be the reason why the people dey see me they shout oyoyo Whether e good owey (owey) Whether e bad owey (owey) See God wey do am for me e go do am for you eh Everybody everybody say Oyoyo See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh Oyoyo E no matter whether them like you or not eh Chai, see oyoyo See, so make you start to your feet and dancia for me eh Oyoyo Chai When I say coolu coolu Baba and mama dem coolu coolu Okada drivers coolu coolu Baba God e dey your side oh Chai When I say, coolu coolu My brothers and sisters, coolu coolu Everybody where you dey at coolu coolu Baba God e dey your side oh See, wey for your place e na turn by turn everybody must to make am eh This life where we dey no matter how you do enemies must to talk eh As God don bless me oh eh (oh eh) Na so He go bless you oh eh (oh eh) God wey do am for me He go do am for you eh Everybody everybody say Oyoyo See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh Oyoyo E no matter whether them like you or not eh Chai, see oyoyo See, so make you start to your feet and dancia for me eh Oyoyo Chai Everybody say J Martins God e don bless me eh See as my life e dey sweet eh Make una dey chop like be skit eh Chai, na my song eh (see) Anywhere I go, I dey scatter I no dey gree Them say I too harsh for the matter No be you be my God eh So make you dey watch, wetin you dey talk eh? Shey na God dey bless me if He dey make me dey shine like this oh Na Him be the reason why the people dey see me they shout oyoyo eh Whether e good owey (owey) Whether e bad owey (owey) See God wey do am for me e go do am for you eh Everybody everybody say Oyoyo See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh Oyoyo E no matter whether them like you or not eh Chai, see oyoyo See, so make you start to your feet and dancia for me eh Oyoyo Chai Everybody everybody say Oyoyo See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh Oyoyo E no matter whether them like you or not eh Chai, see oyoyo See, so make you start to your feet and dancia for me eh Oyoyo Chai No no no no Ai, J Martins
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- J Martins
- Bracket (NGA)
- P-Square