UNAVAILABLE ((Live) VEVO Session Performance)

Album cover art for "UNAVAILABLE ((Live) VEVO Session Performance)" by Davido

Davido - Pop, Afrobeats

UNAVAILABLE ((Live) VEVO Session Performance)

2 Plays

Duration: 2:06

View Artist

Lyrics

[Intro] Eh-eh-eh-eh-eh [Chorus] I'm unavailable (Unavailable) Dem no dey see me (Dem no dey see) I'm unavailable (Unavailable) Dem no dey see me (Dem no dey see) I'm unavailable (Unavailable) Dem no dey see me (Dem no dey see) I'm unavailable (Unavailable) Dem no dey see me (Dem no dey see) [Verse] And I sorry for who wan (Who wan), who wan gbe my matter s'ori I'm only human (Human), so make nobody para, oh Say I carry woman (Woman), shey na man wey I for carry? Fuck all the rumours, abi e get when I talk say I be pastor Mm (Yеah-yeah), if you know, you, oh The kind work, if it's not owo (Woah-woah) I can't talk 'cause, owo ni koko (Koko) Adе dey your dey, me, I dey for the dey, girl, I'm unavailable [Chorus] I'm unavailable (Unavailable) Dem no dey see me (Dem no dey see) I'm unavailable (Unavailable) Dem no dey see me (Dem no dey see) I'm unavailable (Unavailable) Dem no dey see me (Dem no dey see) I'm unavailable (Unavailable) Dem no dey see me (Dem no dey see) [Outro] Dem no dey see Dem no dey see Dem no dey see Dem no dey see

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Peruzzi
  • Musa Keys
  • Logos Olori