PRECISION

Album cover art for "PRECISION" by Davido

Davido - Pop, Nigerian Pidgin

PRECISION

7.4K Plays

Duration: 3:07

View Artist

Lyrics

[Intro] My time and my energy I don't waste on nobody 'Cause I dey try sort myself And you go like sort yourself (Shekpe!) [Chorus] Na person wey get money dey carry shoulder gan Ẹ ni toba lowo laye lo ma n gbera gan oh And I dey move with precision I go carry you along Bebe n lọ Thank God say me I get God Oya eh Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke No go think am, nọwọ ẹ soke Faraya ko nowo ẹ soke Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke No go think am, nọwọ ẹ soke Faraya ko nọwọ ẹ soke Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ [Verse] I dey with Shizzi as the vibe dey go (Shizzi) Energy on point, we dey jam dey go See thе fine fine girls, dem dеy eye me oh But I no send, I dey carry go Kan ma lọ gbe mi sọ wa, awa carry gan Aye yi o ni baje oh Maro lọ oh As I dey here oh, dey here I'm counting my blessings [Pre-Chorus] My time and my energy, iyo I don't waste on nobody, iyo 'Cause I dey try sort myself, iyo So you for try sort yourself, iyo Mo ni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo Make nobody come dey waste my time, iyo 'Cause I dey try sort myself, iyo Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, yeah eh [Chorus] Na person wey get money dey carry shoulder gan Ẹ ni toba lowo laye lọ ma n gbera ga And I dey move with precision I go carry you along Bebe n lọ Thank God say me I get God Oya eh Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke No go think am, nọwọ ẹ soke Faraya ko nowo ẹ soke Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke No go think am, nọwọ ẹ soke Faraya ko nọwọ ẹ soke Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ [Pre-Chorus] My time and my energy, iyo I don't waste on nobody, iyo 'Cause I dey try sort myself, iyo So you for try sort yourself, iyo Moni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo Make nobody come dey waste my time, iyo 'Cause I dey try sort myself, iyo Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, iyi [Chorus] Na person wey get money dey carry shoulder gan E ni toba lowo laye lo ma gbera ga And I dey move with precision I go carry you along Bebe n lọ Thank God say me I get God Oya eh Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke No go think am, nọwọ ẹ soke Faraya ko nowo ẹ soke Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke No go think am, nọwọ ẹ soke Faraya ko nọwọ ẹ soke Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ [Outro] My time and my energy, iyo I don't waste on nobody, iyo As I dey try sort myself, iyo So you for try sort yourself, iyo

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Davido
  • Kel-P