NO COMPETITION

Album cover art for "NO COMPETITION" by Davido & Asake

Davido & Asake - Pop, Nigerian Pidgin

NO COMPETITION

41.9K Plays

Duration: 2:36

Lyrics

[Chorus: Davido, Davido & Asake] No competi- competi- Competition for my lady Oh no 'Cause she get everything wey I need in a woman and more My lady, if you see my lady oh Istolobon won You go know sey people fine You go know sey God design na elele (Oh, na elele, oh ah) Shey na yansh oh? (Eh), be like mattress (Eh) Shey na face oh? (Eh), be like actress (Eh) I say nobody fit contest oh Oh oh oh, with my baby oh Shey na yansh oh?, shey na face oh? Shey na waist oh?, una no be mate oh Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo Nobody to fit contest oh, uh [Verse: Asake, Davido] My Agbani Darego Olo mi, my Nene go Ọmọ mummy, еle daddy Mr. Money, like lеpa shandi Ṣo mọ pe you carry, o tobi O l'ara, o l'omi Fa mi mọra, Angelina Jolie Iwọ nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi Mo ko ẹ jẹ bii ti Indomie Baby durọ mọ mi, no go leave me lonely Gbagbe jonzing, make you leave the story Ma lọ kan'ra mọ mi, 'cause you see me stoning Iwọ ṣa maa wo mi Bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi O ni problem, iwọ l'alabaro mi Ọlọlade o, k'ori mi maa ta ko mi ooo 'Cause you got my soul, my soul You're the melody for my soul Girlie, you're my all, my all Can't leave you alone Oh oh [Chorus: Davido, Davido & Asake] No competi- competi- Competition for my lady Oh no 'Cause she get everything wey I need in a woman and more My lady, if you see my lady oh Istolobon won You go know sey people fine You go know sey God design na elele (Oh, na elele, oh ah) Shey na yansh oh? (Eh), be like mattress (Eh) Shey na face oh? (Eh), be like actress (Eh) I say nobody fit contest oh Oh oh oh, with my baby oh Shey na yansh oh?, shey na face oh? Shey na waist oh?, una no be mate oh Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo Nobody to fit contest oh, uh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • 1da Banton
  • Asake
  • Davido
  • Olamide