LCND

Album cover art for "LCND" by Davido

Davido - Pop, Afrobeats

LCND

7.3K Plays

Duration: 2:50

View Artist

Lyrics

[Intro] (Wi-Wi-Wi-Willis, giddem!) [Verse 1] Make I tell you something Life is not fair Lost many of my guys But I thank God I still dey here Oh yeah And I know say you dey watch me from up there I no go lie say e weak me But I stay strong and I stay fit [Pre-Chorus] I just wan flex this life oh Before I leave this life oh eh Ko si omo na, mo ma jaiye Mo ma jaiye mi I go double the bag oh If I hear say I slack oh Ko si omo na, t'emi ye mi T'emi ye mi [Chorus] Legends can never die Oh ye, oh ye Shooting up for the stars Oh ye, oh ye I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die Oh ye, oh ye Legends can never die Shooting up for the stars I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die Oh ye, oh ye [Verse 2] I get many things wey I want to talk about oh (Want to talk about o) Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk I dey do my way but some people over kaku But I go still dey ball, make dem call me Lukaku [Pre-Chorus] I just wan flex this life oh Before I leave this life oh, we Ko si omo na, mo ma jaiye Mo ma jaiye mi I go double the bag oh If I hear say I slack oh Ko si omo na, t'emi ye mi T'emi ye mi [Chorus] Legends can never die Oh ye, oh ye Shooting up for the stars Oh ye, oh ye I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die Oh ye, oh ye Legends can never die Shooting up for the stars I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die Oh ye, oh ye [Outro] (Wi-Wi-Wi-Willis, giddem!)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Davido
  • ELHI
  • Yung Willis