GODFATHER

Lyrics
[Intro] All of the blessings wey dey come my way [Verse 1] Erima, jẹ ka jọ ko po tua Make you no go relent (No go relent) The way you ju'badi improper Shey you want to collect? (Want to collect) You no I get the connect Ẹlẹ your body fire oh Carry fire wey fit flat my tyre oh [Pre-Chorus] Call all my man dem make dem fall out (Fall out) Tonight I want to call out (Call out) Igbadun is important (Important) Igbadun is important You no see we are crossing borders (Borders) The magic we dey chun am (Chun am) All of my guys are ballers (Ballers) No balloon for my corner [Chorus] They can't tell me nothing (Nothing) They can't match my energy (Enеrgy) Balling na normal thing (Normal thing) Cruising Aston Martin (Martin) All of the blessings wey dеy come my way (Wey dey come my way) They are all from God And if dem try to talk E go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh You better look well ko to sọda o, ko to sọda o (Ko to sọda oh) Counting my blessing titi d'ọla o Oya na grasshopper oh Emi n'ikan I be godfather oh (I be godfather oh) I be the godfather oh Ahn-ahn-ahn-ahn [Verse 2] I no dey joke with my peace of mind (Of mind) Pass me the igbo make I feel alright (Alright) When I'm with you, I'm with you for life Girl me wanna blow your whistle all night Baby, put your worries all on me I want to na money [Pre-Chorus] Call all my man dem make dem fall out (Fall out) Tonight I want to call out (Call out) Igbadun is important (Important) Igbadun is important You no see we are crossing borders (Borders) The magic we dey chun am (Chun am) All of my guys are ballers (Ballers) No balloon for my corner [Chorus] They can't tell me nothing (Nothing) They can't match my energy (Energy) Balling na normal thing (Normal thing) Cruising Aston Martin (Martin) All of the blessings wey dey come my way (Wey dey come my way) They are all from God And if dem try to talk E go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh You better look well ko to sọda o (Ko to sọda o), ko to sọda o Counting my blessing titi d'ọla o Oya na grasshopper Emi n'ikan I be godfather oh (I be godfather oh) I be the godfather
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Davido
- MbryO