E PAIN ME

Album cover art for "E PAIN ME" by Davido

Davido - Pop, Afrobeats

E PAIN ME

16.1K Plays

Duration: 3:03

View Artist

Lyrics

[Intro] Jon P [Verse 1] Bad girl wan carry me do jangulova E pain me oh, e pain me oh She come my life, come carry my heart run over E pain me oh, e pain me oh oh [Pre-Chorus] Wetin I no do for you? Wetin I no do for you? Shey you promise say you no go let me go? And last night you told me that it's all over E pain me oh, e pain me oh [Chorus] But I wan dey for you (Aje) Walk beside you (Aje) And I wan dey by you (Aje) To call you my boo But I wan dey for you (Aje) Walk beside you (Aje) And I wan dey by you (Aje) To call you my boo [Post-Chorus] (Sah ahn ahn ahn) Baby no be so No leave me go oh No lеave me go oh (Sah ahn ahn ahn) Baby no be so No lеave me go oh No leave me go oh [Verse 2] High on my bed, I'm just rolling over E pain me oh, e pain me oh You come dey chop life when I dey sober E pain me oh, e pain me oh oh [Pre-Chorus] Wetin I no do for you? Wetin I no do for you? Shey you promise say you no go let me go? And last night you told me that it's all over E pain me oh, e pain me oh [Chorus] But I wan dey for you (Aje) Walk beside you (Aje) And I wan dey by you (Aje) To call you my boo But I wan dey for you (Aje) Walk beside you (Aje) And I wan dey by you (Aje) To call you my boo [Post-Chorus] (Sah ahn ahn ahn) Baby no be so No leave me go oh No leave me go oh (Sah ahn ahn ahn) Baby no be so No leave me go oh No leave me go oh (Sah ahn ahn ahn) Baby no be so No leave me go oh No leave me go oh (Sah ahn ahn ahn) Baby no be so No leave me go oh No leave me go oh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Davido
  • Jonn P