Anything

Album cover art for "Anything" by Davido

Davido - R&B, Nigerian Pidgin

Anything

18.1K Plays

Duration: 3:02

View Artist

Lyrics

[Intro] (Grey) (Louddaaa) [Verse 1] People talk, people talk, but nobody fit fill my position But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo? Gats, go hard or go home, I don reach your goal post I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow You can't catch me sleeping, on God [Pre-Chorus] Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll Ah, one billi' one day, o sa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak [Chorus] No go stop (No go) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything Anything, anything No go stop (No go stop) Know I put my lifе on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything Anything, anything [Verse 2] Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, еmi gan-an gan-an I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh [Pre-Chorus] Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll Ah, one billi' one day, o sa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak [Chorus] No go stop (No go) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything (Anything, anything) Anything, anything (Anything, anything) No go stop (No go stop) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything Anything, anything [Outro] Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Davido
  • Jacob Hunter