10 Kilo

Lyrics
[Intro] (Grey) Ye, ọrọbọ ten kilo Say this your body make me wan go Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo (Baddest) (Loudaa) [Verse 1] Ye, girl I'll be here till the sun down Swear you dey make my mind no touch ground I no say different songs don come out But my girl if I no sing about you wetin I wan sing o, baby You dey make my body ayaya Anytime I dey see you I dey shamanya If you leave me I fit run go mad Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo [Chorus] Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, eyaa Ọrọbọ ten kilo Dey chop my money and everything I get Mе I no go fit forget you baby no lie [Verse 2] Drama, leavе drama for who getti power Person wey get plans for you no go stammer I know you no go para if I bless your aza Good times anytime ẹja nla land I don craze o for your matter Anytime I see your body no fit calm down If na ment o, it is allowed Our loving dey too important I don craze o for your matter Anytime I see you, body no fit calm down If na ment o, it is allowed Our love dey too important [Chorus] Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, eyaa Ọrọbọ ten kilo Dey chop my money and everything I get Me I no go fit forget you baby no lie Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, eyaa Ọrọbọ ten kilo Dey chop my money and everything I get Me I no go fit forget you baby no lie (Loudaa) [Outro] Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, eyaa Ọrọbọ ten kilo
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Davido
- Jacob Hunter