Sweet Mother

Album cover art for "Sweet Mother" by Darey

Darey - Pop, Nigeria

Sweet Mother

2 Plays

Duration: 3:41

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Prince Nico Mbarga Rest in peace baba Okay [Chorus] Sweet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me yeah Sweet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me yeah [Verse 1] O boy! No be small cry I dey cry oh Na so my mama just (Na so my mama just) When I dey cry, my mother go carry me She go say "My pikin, wetin you dey cry yoyo" Stop stop, stop stop, stop stop, make you no cry again o Make you no cry, dry your eyes Oya, make we go sleep na When I want sleep, my mother go pet me She go lie me well well for bеd oh She cover me cloth, say makе you sleep Sleep sleep, my pikin o Olo lo lo lo lo, chei O boy! See as hungry dey wire me na eh When I dey hungry, my mother go run up and down She dey find me something wey I go chop oh Sweet mother ah ah, sweet mother oh ewo Na so my mama just sweet like tom tom [Verse 2] When I dey sick My mother go cry cry cry She go say instead when I go die, make she die oh She go beg God, "God help me, God help me, my pikin o" Ah, egwo dia Kimo kimo kimo Aha! If I no sleep, my mother no go sleep If I no chop, my mother no go chop (na so) She no dey tire, sweet mother I no go forget this suffer wey you suffer for me yeah yeah Sweet mother, eh eh, sweet mother o, eh eh No be small suffer she suffer You fit get another wife, you fit get another husband But you no fit get another mother Lai lai, no oh, jor oh Guitar boy, abeg one more time Oya everybody let's sing along now [Chorus] Sweet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me yeah Sweet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me yeah [Outro] Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again o It's Don Jazzy again

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Prince Nico Mbarga