Hookah (Remix)

Album cover art for "Hookah (Remix)" by Danagog & Davido & Stonebwoy & Burna Boy

Danagog & Davido & Stonebwoy & Burna Boy - Pop

Hookah (Remix)

2 Plays

Lyrics

[Intro: Stonebwoy, Danagog, Burna Boy] Remix Danagog, Davido Pass me the hookah-kah-kah Gimme the line, girl (Stonebwoy) Gimme the shisha The guy who want the hookah You know Aisha Iskebe bebe (Bebe) Bebebe (Bebe) Dan Baba, Dan Baba, I'm Danagog (Yah) Ori ade [Verse 1: Burna Boy, Burna Boy & Danagog, Danagog] Say wetin wan kele for Instagram (Yeah, yeah) Dey smoke shisha for Instagram I see say she dey like hookah But anytime e dey loud, e dey begin low Simple English speakin' harder Na that timе I go wan scatter E go hard to move from my Caban For the еarly morning I go discharge am Wo mi dada, wo mi dada Da yan mo, emi gangan ni baba won Awon temi para gan (Yeah, yeah) Eleri lara won (Lara won) [Chorus: Danagog, Davido, Stonebwoy, Stonebwoy & Davido] Hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah; See the girls dem ah like hookah) Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am eh) Hookah, hookah, hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah; See the girls dem ah like hookah) Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am) [Middle 8: Stonebwoy] Danagog, Davido ('Do) Anywhere we go, there na so we go (Go) In a aroma dem haffi come see we show (Show) So we light up the place, me ah Champagne ah flow, gaga ga Pass me the hookah-kah-kah [Interlude] Hol' up, hol' up, hol' up This the muhfuckin' remix [Verse 2: Stonebwoy] Danagog, Davido ('Do) Anywhere we go, there na so we go (Go) In a aroma dem haffi come see we show (Show) So we light up the place, me ah Champagne ah flow, gaga ga Pass me the hookah-kah-kah Sweetness wey I bring, 'cause na me be the sugar-gar-gar Make dem, dem go gaga ga Bring more girls with the hookah to the Don Dada-da [Chorus: Danagog, Davido, Stonebwoy, Stonebwoy & Davido] Hookah, hookah, hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah; See the girls dem ah like hookah) Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am eh) Hookah, hookah, hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah; See the girls dem ah like hookah) Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am) [Verse 3: Davido, Danagog] Boom-Boom man, Boom-Boom man Where the girl with the big back-a? Go call am for one corner If she dey may dey go call am Zim zimma Who's got the keys to my Beamer? Oya go and call Aisha And all my girls wey love to smoke on that shisha AKA, AKA hookah Oya come to my room, make I give you nice hookah They call me Danagog and I get bazooka Pull up in a Porsche, Charle pull up in a Range Anybody won mo to ba say to tun wa arrange (Ah ah) [Pre-Chorus: Davido, Danagog] We be sippin' on Dom Pérignon (Pérignon) All my guys call me Don Corleone (Corleone) Baby, would you go down for the money? (For the money?) All my guys dem dey kill for the money (Ko ye gbe) All my girls dem ah like hookah Tell the girl say you wan do am Where she dey, see I wan look am If she dey, may they go call am, eh All my girls dem ah like hookah Tell the girl say you wan do am Where she dey, see I wan look am If she dey, may they go call am, eh [Chorus: Danagog, Davido, Stonebwoy, Stonebwoy & Davido] Hookah, hookah, hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah; See the girls dem ah like hookah) Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am eh) Hookah, hookah, hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah; See the girls dem ah like hookah) Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am) [Outro: Danagog, Davido] Hookah Mix Master Garzy Oh di-di Kiddominant If she dey make dem go call am Iskebe bebe (Bebe) Bebe be (All my girls dem ah like hookah; Bebe) Dan Baba, Dan Baba, I'm Danagog If she dey make dem go call am, eh Hookah, hookah, hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah) Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am) Hookah (SukaSounds) Damn, Fresh on the beat

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Davido
  • Danagog