Shayo

Album cover art for "Shayo" by Yemi Sax & Bigiano

Yemi Sax & Bigiano - Pop

Shayo

0 Plays

Duration: 3:42

View Album

Lyrics

(saxophone) Fire (saxophone) Water (saxophone) Make una order 'Cause I got everything to make you surrender You no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo You no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo This party no be joke o All the place just dey full of smoke o All the boys wey dey down don dey toast o Even all the girl don eyeballs don compose o (saxophone) You nevеr hear this on your radio MTV base go love to play all of my vidеo Alaba go sell I go carry all my money go Ghana must go meje must full of owo (saxophone) Like fire (saxophone) Like water (saxophone) Una order (saxophone) You no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo (saxophone) This party no be joke o (saxophone) Wound ya, kill ya by yourself Wound ya, kill ya by yourself Wound ya, kill ya by yourself You no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo You no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo You no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo You no go fit, you no go fit No shayo, no shayo All of una must shayo

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Bigiano