Skin To Skin

Album cover art for "Skin To Skin" by Dagrin & PK (UK)

Dagrin & PK (UK) - Rap

Skin To Skin

0 Plays

Duration: 4:13

Lyrics

[Intro] Eh Ehn, wit dem, Still On The Matter, Still On, Still, Still On The Matter [Verse 1: Dagrin] I used 2 be d one wey dem dey call dagrin How u dey feel me bro wen i dey do my thing I cum lyrically cum spin d thing This one wey I bring is title skin 2 skin Body cum jam body, get on d dance floor Like u no send nobody, and make u Move, make u catch d groove and Raise d groove, My groove and u ready 2 fool Get ur body in the girl Girl why u wanted to be, be, be make una just follow me Na me be Dagrin, u no say na me, definitеly One day we dey go carry grammy, е Jo e s′amin, 'cos I am what I am Me full grand no b head like big head Lyk cocoyam I no b lyk those one wey dey flow tackle We don go all around d world, una still local, chicks 2 gbadun my style, guys dey feel My music wey dey make dem high I just b d one 2 put dem 4 d right mood ′Cos right here 4 ur neighbourhood [Chorus: P.K.] Dead body jam body, (oh, oh) Make you hold sumbody, (oh, oh), so make u na no stiff body So make una body cum jam body (oya oh) (2x) [Verse 2: Dagrin] This joint dey esendenba, as I dey rule gbedu sum pple say na Ebu But anyhow dey yarn we go bubble I no u feelin bros make u chop knuckle Dem no know say i fit bring the new flava Wey many pple don dey target lyk Unripe guava Dey wan pluck am 'Cos me no get tym to waste, for dis game Lyrically no b copy of face, make U feel d vibe No matter ur tribe, make u dey move as u dey feel Make u smell d flow, anytym the wind dey blow Na d matter, make u enter ur body Na d matter, u wanna know how we dey Do Call in ur friend Abayomi, Ruka And Chinedu Me and my homeboys U know who fill dis squad, ej'alo We gonna step 2 d dance floor Oh boy, na me do the rap Tegos, na d bro wey dey cook d beat If i cum ur street,jo,make u feel the hit Make no kit, thats exactly what it is [Chorus: P.K.] Dead body jam body, (oh, oh) Make you hold sumbody, (oh, oh), so make u na no stiff body So make una body cum jam body (oya oh) (2x) [Verse 3: Dagrin] Iya rapati, kilewa se ni party Party si ma bere ni 4:30 ede ti sare de Lati 12:30, eyin le ma kokode Eyin lema gbeyin, kilode so fi party Seyin Motun wa bayin soro e tun Feyin E le duro rara titi ta ma fi bere E malo e pade wa e ma repete Omo pple hear my flow dey say i don kolo And today u no say sumthhng like yellow I try 2 be myself not lyk ikerpalopelo The flow go make u bounce like a pillow Get on d floor make i see u shake like Jelo Nigeria, all over Africa, Togo, Morocco And I still dey represent for Congo You like my style make you stay make you no go I′m lyrically strong on the field like Babayaro While little love 2 dey play me like Mario Dey use pako wazobia flavour like zobo E don tay no be today like jaja of opobo [Chorus: P.K.] Dead body jam body, (oh, oh) Make you hold sumbody, (oh, oh), so make u na no stiff body So make una body cum jam body (oya oh) (2x) [Outro] Exactly what it is (7x) Exactly what it is (10x) Exactly what it is (3x)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Dagrin
  • PK (UK)
  • Heavy L Beatz