Red Card

Lyrics
Dj Breezy wo y3 stupid!! Lets Go! Ah bah Red Card!!/ Check urself, don't visit me with Ur friends / Inha l3 Red Card/ We jus meet, why u de ask for credit / Red card!!/ I want play match, u say Kotoko dey park/ Inha l3 Red Card/ Open the poal! Man want score more goals / 1 Kw3 Fyne gel I de spy am / new meat, I like am / I chock small wey I time am/if I get in number, I go diet am / let's go! Day 1, I bell am / e flex me, shun am/ e flex me mek e pain me, the girl sain tell me say еno de Kai me/ It's D, yeah that fair guy / I no bе dem kan guys / I blow kiss, no reply / In whatsapp too dey online / Red Card!!/ Check urself, don't visit me with Ur friends / Inha l3 Red Card/ We jus meet, why u de ask for credit / Red card!!/ I want play match, u say Kotoko dey park/ Inha l3 Red Card/ Open the poal! Man want score more goals / 2 Day 3 she send txt / Hey babes can I get credit / Or this girl she be poley? / I want enter the net like wale / See in boday / e Dua like Mori / Me nya m3 koni and show her johnnie / Hey babes u should pass by, I'm home by myself come say hi / Ok, pick a dropping / I go sort am out, no problem/ I go bie am, deft things / make I look a, e den in three friends / dey dere/ Red Card!!/ Check urself, don't visit me with Ur friends / Inha l3 Red Card/ We jus meet, why u de ask for credit / Red card!!/ I want play match, u say Kotoko dey park/ Inha l3 Red Card/ Open the poal! Man want score more goals / 3 Some weeks sain pass by / den I want close my mind / Make I scroll my insta / I see some pictures, that peaked my interest / same girl Dere I noor wey I send text / She replied tomoro 10 latest (pm) / She came thru dressed to kill / I jack like I'm waiting for Jill / Baby gel, stop the long talk/ i start rock some cools from the laptop / Dragon, I spray top/ cd on the side, yeah I tear top / I mek wild, e for go down/ that look when girl says slow down / What's wrong Is this too fast? / Make I hear a 'Kotoko dey park' ah/ Red Card!!/ Check urself, don't visit me with Ur friends / Inha l3 Red Card/ We jus meet, why u de ask for credit / Red card!!/ I want play match, u say Kotoko dey park/ Inha l3 Red Card/ Open the poal! Man want score more goals / (D-Black) Lets go!! Ahbah DJ Breezy Lets Go!
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- D-Black (GHA)