HUSTLER

Album cover art for "HUSTLER" by Cheque & Fireboy DML

Cheque & Fireboy DML - Pop

HUSTLER

0 Plays

Duration: 2:43

View Album

Lyrics

[Verse 1: Fireboy DML] Emi ọmọ ologo Everywhere I go dem dey follow Dem go wan dey take all my photos The things wey I been through they don't know (Say they don't know) For magodo Them don sign me but kosowo Seyi tell me say I no go blow Say before I blow, e go soro But you don't know [Chorus: Cheque & Fireboy DML] I be hustler Ni adugbo mi mo dẹ popular Everywhere I go mo ti popular Everybody knows I be hustler I be hustler I be hustler Ni adugbo mi mo dẹ popular Everywhere I go mo ti popular Everybody knows I be hustler [Verse 2: Cheque] Abinibi is different from ability I know you blind but I bet you gon' see Started from the bottom you can do it if it's easy God bless me you can never hear complaining Jesus piece and I get money on me Hustle gbowo iyen lo kan me They can try but they never will be me Man gon shine every time every season Good life na the trophy Bad man wey get OT You might come from nothing But no don't stay in nothing Good life na the trophy Bad man wey get OT You might come from nothing But no don't stay in nothing [Chorus] I be hustler Ni adugbo mi mo dẹ popular Everywhere I go mo ti popular Everybody knows I be hustler I be hustler I be hustler Ni adugbo mi mo dẹ popular Everywhere I go mo ti popular Everybody knows I be hustler [Bridge: Fireboy DML] Everybody say Oh-oh-oh (Oh-oh-oh) Say oh-oh-oh (Oh-oh-oh) Say yeah ah (Yeah, ah) Say yeah ah (Yeah, ah) Everybody say Oh-oh-oh (Oh-oh-oh) Say oh-oh-oh (Oh-oh-oh) Say yeah ah (Yeah, ah) Say yeah ah (Yeah, ah) Everybody say Oh-oh-oh (Oh-oh-oh) Say oh-oh-oh (Oh-oh-oh) Say yeah ah (Yeah, ah) Say yeah ah (Yeah, ah) [Chorus: Cheque, Cheque & Fireboy DML] I be hustler Ni adugbo mi mo dẹ popular Everywhere I go mo ti popular Everybody knows I be hustler I be hustler I be hustler Ni adugbo mi mo dẹ popular Everywhere I go mo ti popular Everybody knows I be hustler

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Fireboy DML
  • Cheque