Advertisement

Wetin Man Go Do

Album cover art for "Wetin Man Go Do" by Burna Boy

Burna Boy - Pop, Nigerian Pidgin

Wetin Man Go Do

58K Plays

View Artist

July 26, 2019.

Lyrics

[Intro] Ah, champion [Verse 1] People wey dey Shayo, those people dey here now People wey dey jaiye, oh, those people dey here now, na-na Them no call me tele, oh, but them dey ca-call me now Na empty belle, oh, na im make man dey feel somehow I call my aza, say I be wan cashout Say make I put ten thousand, I put ten thousand Everybody con cashout, thank Jehovah Put am for my aza, begin to find another [Pre-Chorus] Waka waka no rest, oh, wetin man go do? Money go dey for madam to cook ogbono, wetin man go do? Your pikin sef e gass go school, oh Wetin man go do? When money come e go hear [Chorus] Wetin man go do? (Uh-uh) Wetin man go do? (Uh-uh) Wetin man go do? Wetin man go do? Wetin man go do? (Uh-uh) Wetin man go do? (Uh-uh) Wetin man go do? (Uh-uh) Wetin man go do? [Verse 2] God I dey serve e, no go let my blessings to pass me Enemy no go laugh me, make the money chill and relax me If the money dey we go faji, oh, I go be the life of the party, oh E go be like say na magic, call me jazzman, abracadabra, oh [Pre-Chorus] Waka waka no rest, oh, wetin man go do? Money go dey for madam to cook ogbono, wetin man go do? Your pikin sef e gass go school, oh Wetin man go do? When money come e go hear [Chorus] Wetin man go do? (Uh-uh; ah-ra-ra-ra-ra) Wetin man go do? (Uh-uh; ah-ra-ra-ra-ra) Wetin man go do? (Oh-ro-ro-ro-ro) Wetin man go do? Wetin man go do? (Uh-uh; ah-ra-ra-ra-ra) Wetin man go do? (Uh-uh; ah-ra-ra-ra-ra) Wetin man go do? (Uh-uh; oh-ro-ro-ro-ro) Wetin man go do? (Oh-ro-ro-ro-ro) Wetin man go do? [Post-Chorus] Man go fight for money (Wetin man go do?), man go fight for woman (Wetin man go do?) Man go fight for business (Wetin man go do?), man go fight for nonsense, uh-uh (Wetin man go do?) Body don dey tire, body no be firewood (Wetin man go do?) Body don dey tire, body no be firewood (Wetin man go do-o, do-o?) Wetin man go do-o, do-o? Wetin man go do-o, do-o, do-o, do-o, do-o, do-o? Wetin man go do-o, do-o?

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found