Advertisement

Vanilla

Album cover art for "Vanilla" by Burna Boy

Burna Boy - Pop, Nigerian Pidgin

Vanilla

24.8K Plays

View Artist

July 8, 2022.

Lyrics

[Chorus] Falila say, "Make I come, come" And she give me vanilla, make I chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say, "Make I come, come" And she give me vanilla, make I chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) [Verse 1] Abi o ja, baby won ja, see as you fine like mami water Just because you fine like Yemoja, oh Ti n ba gbe si e lara yе ma sa, oh Now she don dey call me daddy, oh Lovе it when she's calling me Alhaji, oh Ki la ju ki la ri, oh, all over the world wo n wa me, oh And I no dey carry last, even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin you dey do me, I no like am Yeah, and I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin you dey do me, I no like am, yeah [Chorus] Falila say, "Make I come, come" And she give me vanilla, make I chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say, "Make I come, come" And she give me vanilla, make I chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) [Verse 2] Mo n beri for your body, body Mo n spending all my money, money Wo bo se n carry body Yeah, my sweety baby, carry body Mo n beri for your body, body Mo n spending all my money, money Wo bo se n carry body Yeah, my sweety baby, carry body [Chorus] Falila say, "Make I come, come" And she give me vanilla, make I chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say, "Make I come, come" And she give me vanilla, make I chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) [Outro] And I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin you dey do me, I no like am, yeah And I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin you dey do me, I no like am, yeah

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found