Advertisement

On Form

Album cover art for "On Form" by Burna Boy

Burna Boy - Rap, Yoruba

On Form

54.8K Plays

View Artist

August 25, 2023.

Lyrics

[Intro] Whoever carry my Backwood, bring am out See Backwood for here, baba Come, make una no omila my Lord, oh Bring am, my Lord, na hin be this Make e dey my possession No shii [Verse 1] Mm-mm (Gba b, m gba b) O l jn, tn l far, mm-mm And e no pass through Muritala (Mm-mm) No carry me for mind (Mm-mm) I step in the name of love, oh-woah, woah-oh But nowadays, oh-oh Tell them what they like to hear, oh-oh-oh E shock dem as dem see me [Pre-Chorus] n mi gba wj wl, mo f gb wo (Gb wo) Gba waju wl, mo fe gb wo (Gb wo) Mm-oh, error (Error) Mi gba wj wl, mo f gb wo (Gb wo) Gba waju w, gba waju w, gb wo (Gb wo) Gba waju w, gb-gb-gb wo [Chorus] Ah, e no go tire me Ah-ah, nothing we never see No dey fara si Person t'oba wu, k'obe O l finally, I'm on form [Interlude] Gba b, m gba b Gba b, m gba bi Gba b, m gba b Gba b, m gba bi [Verse 2] If I hear, if I hear say I complain (L'Eko) When I'm rocking, I'm rocking your body (Body, oh) Sorry, coming from a long range And as always, I'll be loving Anytime you holla m5, I'm early (Early) I'll be lifting early b5 ri, oh-oh, ce ri (be ri, oh) be r, oh-oh, ce ri (L'Eko, won ni o l'ole) [Pre-Chorus] n mi gba wj wl, mo f gb wo (Gb wo) Gba waju wl, mo fe gb wo (Gb wo) Mm-oh, error (Error) Mi gba wj wl, mo f gb wo (Gb wo) Gba waju w, gba waju w, gb wo (Gb wo) Gba waju w, gb-gb-gb wo [Chorus] Ah, e no go tire me Ah-ah, nothing we never see No dey fara si Person t'oba wu, k'obe O l finally, I'm on form [Verse 3] I no dey too quick to talk, oh, oh No be talkative like that, woah-woah-woah I disguise my opolo, oh, oh Make them no see me at all No trust man, oh, not even my shadow, oh Knack am jejely nonstop, woah-woah-woah This industry won shame me, uh-mm Story of my life [Chorus] Ah, e no go tire me Ah-ah, nothing we never see No dey fara si Person t'oba wu, k'obe O l finally, I'm on form

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found