Advertisement

Rima XXI

Album cover art for "Rima XXI" by Burna Boy

Burna Boy - Pop, Dance

Rima XXI

127.3K Plays

View Artist

August 25, 2023.

Lyrics

[Intro] Baby, don't whine pon your seat Come give me that Jump upon my body like animal Dance make you feel like carnival I go lock you down like criminal One touch feelin' like one million People just dey watch you like a cinema Whine pon di ting like carnival Make sure you do nobody else like me [Chorus] Baby, don't whine pon your seat Come give me that Jump upon my body like animal Dance make you feel like carnival I go lock you down like criminal One touch feelin' like one million People just dey watch you like a cinema Whine pon di ting like carnival Make sure you do nobody else like me [Post-Chorus] Ehen, we, huh Tested, approved and trusted, trusted Tested, approved and trusted, oh, please, believe Tested, approved and trusted, trusted Tested, approved and trusted, trusted [Verse 1] Inna di middle of all of these beautiful girls in the world Wey dey dance on the floor As dem don manya na to bend am Me I just want sempe for the centre Baby, gyrate your waistline, roll it now No slow down, just bring am, to me now Submit am, no teasing, yeah [Chorus] Baby, don't whine pon your seat Come give me that Jump upon my body like animal Dance make you feel like carnival I go lock you down like criminal One touch feelin' like one million People just dey watch you like a cinema Whine pon di ting like carnival Make sure you do nobody else like me [Verse 2] Wan jasi The way you do fantastic Have to put on glasses Make you no blind me with this your body When I see you whinin' fi di wall Make me want to turn into the wall Make me feel like we no dey for real life Everything nice where you are [Chorus] Babe-baby, don't whine pon your seat Come give me that Jump upon my body like animal Dance make you feel like carnival I go lock you down like criminal One touch feelin' like one million People just dey watch you like a cinema Whine pon di ting like carnival Make sure you do nobody else like me [Post-Chorus] Ehen, we, hey Tested, approved and trusted, trusted Tested, approved and trusted, oh, please, believe Tested, approved and trusted, trusted Tested, approved and trusted, trusted

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found