Run My Race

Lyrics
[Intro: Burna Boy] Alright On the scene Aristokrat Records Ehn ehn [Verse 1: Burna Boy] Quen quen to roro International label o Quen quen to roro International label o Ehn ehn Wetin dey sup When I dey hustle you dey lick lollipop eh Na you dey form robocop But na today reality must come out Ask them [Pre-Chorus: Burna Boy] Who no know me? Oluwa Burna? Fun won ni flows Won pe mi Mr. Lover Lover Omoge meji ni backseat, ninu Hummer Mo fe lo clubbing Mo de gbe won lo si Aura [Chorus: Burna Boy] Make you no follow me run my race E be like say they don dey craze You see, we no dey look their face Right now I don feel irie Oya na Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale [Post-Chorus: Burna Boy] Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale [Verse 2: Burna Boy] Nigboro won ti so mi di kingpin Nitori won gbo mi lori speaker gbin gbin Awon omoge yapa lori blackberry pinging Awon to ti darugbo dey say what are you singing Uhn Modupe lowo Jesu Won ko mi je bi amala ati ewedu Enemies won fe ni won pa mi But won able Mi o n she omo kekere Won gbe mi ni cradle My guy me no send whether you like me or not If you no like me my brother no be by force Gone are those days we dey wear the same clothes Mo n jeun da da Plus myself dey chop Wetin dey sup When I dey hustle you dey lick lollipop eh Na you dey form robocop But na today reality must come out Ask them [Chorus: Burna Boy] Make you no follow me run my race E be like say they don dey craze You see, we no dey look their face But right now, I don feel irie Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale [Post-Chorus: Burna Boy] Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy ko wa wale [Bridge: Burna Boy] Quen quen to ro International label o Ehn ehn Quen quen to ro International label o Quen quen to ro International label o Ehn ehn Quen quen to roro International label o Ehn ehn [Pre-Chorus: Burna Boy] Who-who-who-who no know me? Oluwa Burna Fun won ni flows Won pe mi Mr. Lover Lover Omoge meji ni backseat, ninu Hummer Mo fe lo clubbing Mo de gbe won losi Aura [Chorus: Burna Boy] Make you no follow me run my race E be like say they don dey craze You see, we no dey look their face Right now, I don feel irie Make you no follow me run my race E be like say they don dey craze You see, we no dey look their face Right now, I don feel irie Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale [Outro: Burna Boy] Ah Huh To whom it may concern Let the old things pass away Old era la n so ba yi Aristokrat Records Je ko ye Oh oh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Burna Boy