Dem Dey

Album cover art for "Dem Dey" by Burna Boy

Burna Boy - Pop, Yoruba

Dem Dey

14.1K Plays

View Artist

Lyrics

[Pre-Chorus] (No do, no do, no do, no do) No do, no do (No do, no do) No do, no do (No do, no do) Mo ṣa sọ fún (No do, no do) If you no get me (No do, no do) Forget about it (No do, no do) I no buy Lambo' (No do, no do) Is that why you are shouting? (No do, no do) [Chorus] Dem dey Where dem dey? I no dey see dem, ah-ahn Where dem dey? (No do, no do) [Verse 1] A little investment in clito-currency Every bo-bo-body, ya'nu si [Chorus] Dem dey Where dem dey? I no dey see dem, ah-ahn Where dem dey? [Verse 2] (Lokoja) O n gbóná s'ọwọ dem no fit handle me Odogwu is wise, can't you see? (Can't you see?) [Refrain] (No do, no do) Ko dẹ sere ninu gaza (No do, no do) Wọn a de ma ri shege banza, (No do, no do) Wọn a dе gbó o pansa-pansa (No do, no do) It's a banger, shokoloko ban— O da [Verse 3] Thank you for your support On God, of course To the pеople wey just come, on board You are all, very, very welcome ('Come, 'come) If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump off Swallow the river, and if I no deliver Fuck my woman [Verse 4] (No do, no do) How many break yet? (No do, no do) How many shut down? (No do, no do) Òun ẹni la n gbé (No do, no do) La n gbé lárugẹ (No do, no do) No make me suspect (No do, no do) Ogbeni, stop ṣe bẹ (No do, no do) Call your connect don't call me Ẹnì ba gbe'ge si ma ya ni Ṣe ẹ ma damo o tẹ ba ri? Sare, sare o (Sare) Sare, sare o (Sare) Jaiye k'aye, oh Maye ko dẹ kan aiye [Pre-Chorus] (No do, no do, no do, no do) No do, no do (No do, no do) No do, no do (No do, no do) Mo ṣa sọ fún (No do, no do) If you no get me (No do, no do) Forget about it (No do, no do) I no buy Lambo' (No do, no do) Is that why you are shouting?(No do, no do) [Chorus] Dem dey Where dem dey? I no dey see dem, ah-ahn Where dem dey? Dem dey Where dem dey? I no dey see dem, ah-ahn Where dem dey? [Outro] Ko de sere ninu gaza Wọn a de ma ri shege banza Wọn a de gbó o pansa-pansa It's a banger, shokoloko ban— O da Oloye, oloye Oloye, oloye Oloye, oloye Oloye, oloye

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Burna Boy
  • Telz