Advertisement

Bronwyn

Album cover art for "Bronwyn" by Burna Boy

Burna Boy - Pop, Nigerian Pidgin

Bronwyn

59.5K Plays

Duration: 4:46

View Artist

July 26, 2019.

Lyrics

[Intro] Don't let me down Don't let me, don't let me' don't let me down Don't let me' don't let me down Don't let me' don't let me, don't let me down Wòyiwó-yiwó Wòyiwó-yiwó [Chorus] Tell 'em, Africa' we don tire So here comes the African Giant Many, many people don try am But you can't test the African Giant Emi òmo lógo lógo E no get person way me no know Making dem loco, oh no Make you no dey do like òtókótò [Verse] Nobody do it better' better than me Can't nobody do it better, check am and see I know say one day e go better, I go carry Grammy Because anything wey better require planning E don be, e don be, oh, nothing you can do Because God no go give you more than you can handle Na so dem mama go halla èbélèbè e gbúo Na so dem papa go halla èbélèbè e gbúo Óbòdó èdéligwó jim, jim Óbòdó èdéligwó jim, jim Óbòdó èdéligwó jim, jim Óbòdó èdéligwó jim jim Óbòdó èdéligwó jim jim Óbòdó èdéligwó jim jim [Chorus] Tell 'em, Africa, we don tire So here comes the African Giant Many, many people don't try am But you can't test the African Giant Emi òmo lógo lógo E no get person way me no know Making dem loco, oh no Make you no dey do like òtókótò [Outro] Don't let me down Don't let me, don't let me, don't let me down Don't let me, don't let me down Don't let me, don't let me, don't let me down Don't let me, don't let me down Don't let me, don't let me, don't let me down Don't let me, don't let me down Don't let me, don't let me, don't let me down

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found