Advertisement

Spiritual

Album cover art for "Spiritual" by Burna Boy

Burna Boy - Pop, Nigerian Pidgin

Spiritual

30.5K Plays

View Artist

July 26, 2019.

Lyrics

[Intro] Ye-eh (It's Kel-P vibes) Aye-ye-ye-ye-eh, huh Aye-ye-eh, huh Aye-ye-ye-ye-eh, huh [Chorus] I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start dem go yinmu Then them go start to dey love you Ahh, ahh, ahh, ahh, spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, ooh, ooh, spiritual, highly spiritual [Verse 1] m I don tire, tire, tire, tire Tell them no, me nuh holding back See I fit wire, wire, wire, wire, all the money wey dey my bank Just to show you that I'm for real You know its not hard to find me I been on the road and men are slow down, but I run with the program [Pre-Chorus] Said all my people spiritual, orí wn pé Ta ba wo'le, je k'owo wa pé Said all my people spiritual, orí wn pé Ta ba wo'le, je k'owo wa pé [Chorus] I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start dem go yinmu Then them go start to dey love you Aah-ahn, spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual [Verse 2] Girl a whine 'pon me, uh Me shine like a diamond ring Them go dey never shine pon by me Girl you know say man a real stylist Dem never seen a style like this, uh The girl wanna have my kids, uh She wan live her life like this 'Cause she know say everything nice and crisp [Pre-Chorus] Said all my people spiritual, orí won pé Ta ba wo'le, je k'owo wa pé Said all my people spiritual, orí won pé Ta ba wo'le, je k'owo wa pé [Chorus] I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Aah-ahn, spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual [Post-Chorus] Ye-eh Aye-ye-ye-ye-eh, huh Aye-ye-eh, huh Aye-ye-ye-ye-eh, huh Aye-aye-eh, huh Aye-ye-ye-eh, huh Aye-aye-eh, huh Aye-ye-ye-ye-eh, huh [Outro: Bose Ogulu] And, the message from Burna I believe would be That every black person should please remember you were Africans before you became anything else

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found