Advertisement

CutThumbs

Album cover art for "CutThumbs" by Burna Boy

Burna Boy - Rap, Nigerian Pidgin

CutThumbs

29.3K Plays

View Artist

August 13, 2020.

Lyrics

[Intro] This is for all my comma babes, mehn Comma way [Chorus] Wetin be this oh comma E Don finishohcomma Something de missoh comma I suspect you, oh Champion nobe easy, oh comma Wetin be this oh comma I no believeohcomma Commotfor your feelingsoh comma [Refrain] Jejely sitdown Make you no come tell me shit now, comma Bad energy Bawo I go change am to another thing now, oh comma My baby jupa Make you whine to the sound of the guitar, oh comma Start to dey sing loud If you like the vibe I fit bring now, comma Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie) Una know say me I dey keep am, oh really, really My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi [Chorus] Wetin be this oh comma E Don finish oh comma Something de miss oh comma I suspect you, oh Champion no be easy, oh comma Wetin be this oh comma I no believe oh comma Commot for your feelings oh comma [Refrain] Jejely sit down Make you no come tell me shit now, comma Bad energy Bawo I go change am to another thing now, oh comma My baby jupa Make you whine to the sound of the guitar, oh comma Start to dey sing loud If you like the vibe I dey bring now, comma Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie) Una kno say me I dey keep am, oh really, really My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi [Outro] I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there Your body bad, your body bad, oh I dey see comma there With your fake breast, with the silicon, girl I dey see comma there With your booty so big and your leg so slim baby I dey see comma there Tell me why your skin so light and your elbow black, baby? I dey see comma there I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there I dey see comma there I dey see comma there Comma there This is for all my comma babes, mehn Comma way

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found