Rara Rira

Album cover art for "Rara Rira" by Brymo

Brymo - Pop, Afrobeats

Rara Rira

0 Plays

View Artist

Lyrics

[Verse 1] Me and my guys, our party no dey end Miss white dey for house, she go stay with us till the dawn We dey talk the talk, we dey work We dey pay for things wey we want All the dreams of yesterday, dem go come true tomorrow [Pre-Chorus] Everybody wey we meet, for the places wey we dey go Dem like to jolly, like to talk shit and do the things dem dey talk We no get the time to dey fuss Wahala dey, we go solve Life too short to worry too much, and wait for God to come, ah [Chorus] Rara rira areh rara rira, ah Rara rira areh rara rira, ah Bambam bubam bambay, rara rira, ah Bambam bubum bambay, rara rira Rara rira areh rara rira, ah Rara rira areh rara rira, ah Bambam bubam bambay, rara rira, ah Bambam bubum bambay, rara [Verse 2] Me and my guys, our party e no dey end Converstation till dawn, shayo for we cups We dey talk big talk, we dey work We dey like things wey be posh All the dreams of yesterday, must to come true tomorrow [Pre-Chorus] Everytime we dey for town, we dey make the people happy Dem dey talk to us, they walk to us, say dem like the way we dey roll We no get the time to dey fuss Wahala dey we go solve Life too short to worry too much and wait for God to come, ah [Chorus] Rara rira areh rara rira, ah Rara rira areh rara rira, ah Bambam bubam bambay, rara rira Bambam bubum bambay, rara rira Bambam bubam bambay, rara rira ah Rara rira areh rara rira, ah Bambam bubam bambay, rara rira ah Bambam bubum bambay, rara [Outro] Me and the people, our hard work been no dey pay The world e dey turn, we dey constantly on the run Everybody dey come Dem dey bring chains and the cuffs Dark skin people dey run run Some dey wait for help from the Lord

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Brymo