For You

Lyrics
Na you, be oracle Are you a seer Na you, be lemon grass and sheabutter for my skin Na you be my switchblade Cut dem open dem bleed And we dey stoke up the fire And it dey burn so brighter We know, we get only each other I dey the arms of the one wey love me the more Souls fit save themselves And your own it tangle with mine We don comot from on top the shelf We belong to each other My heart dey only beat for you, oh Na true, my heart dey only beat for you, oh Na true, my heart dey only beat for you, oh Na true Na you, be comforter Na you be healer Na you, be melody when I need to sing Na you be revealer you dey show me all I fit be And we dey stoke up the fire And it dey burn so brighter We know, we get only each other It dey always dey my mind The only one I love Souls fit save themselves And your own it tangle with mine We don comot from on top the shelf We belong to each other My heart dey only beat for you, oh Na true, my heart dey only beat for you, oh Na true, my heart dey only beat for true Hm you, oh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Brymo