Oringo

Album cover art for "Oringo" by Bracket (NGA)

Bracket (NGA) - Pop

Oringo

0 Plays

View Artist

Lyrics

Oringo Oringo Bracket le Eh See this life oh E no long oh E too short oh Make you live am well oh Love somebody oh Just the way you love yourself oh And if you get money make you dey share dey go Dey give dey go Today na today ah Inwegodi pounds yeah ah And if you get the meat Bring the fire make we dey burn the suya Mama eh, mama eh, mama eh eh (2x) K'anyi gbagba oringo Hey yo oh koko K'anyi gbagba oringo Abegi oh iyo koko Ula la la la ah (4x) K'anyi gbagba oringo Hey yo oh koko K'anyi gbagba oringo Abegi oh iyo koko Ula la la la ah (4x) Lets go Ndi nmadu udo dili unu oh Udo dili unu oh Umu nne oh udo dili unu oh hey Ha alaowerri gbobanum oringo eh Gbagbanum oringo eh Pitakwa gbagbanum oringo eh Today na today ah Inwegodi pounds yeah ah And if you get the meat Bring the fire make we dey burn the suya Mama eh, mama eh, mama eh eh (2x) K'anyi gbagba oringo Hey yo oh koko K'anyi gbagba oringo Abegi oh iyo koko Ula la la la ah (4x) K'anyi gbagba oringo Hey yo oh koko K'anyi gbagba oringo Abegi oh iyo koko Ula la la la ah (4x) Mmm, see this life oh E to sweet oh But e no long oh Make you live am well oh Otuonicha gbogbanum oringo eh Gbagbanum oringo eh Umu enugu gbagbanum oringo eh Eh ye Emeka offor gbagbanum oringo eh Gbagbanum oringo eh Mburu buru gbagbanum oringo eh Eh eh ye Ugonna gbagbanum oringo eh Chai Uda la la la, uda la la la, eh K'anyi gbagba oringo Hey yo oh koko K'anyi gbagba oringo Abegi oh iyo koko Ula la la la ah (4x) K'anyi gbagba oringo Hey yo oh koko K'anyi gbagba oringo Abegi oh iyo koko Ula la la la ah (4x) Eh yeah

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Bracket (NGA)