Leaders of Tomorrow

Lyrics
[Intro] Eh, eh, eh Eh, eh, eh [Verse 1] Life no get duplicate But some people them dey rolling saying Them saying human beings to their grave Brother, na true I dey talk Make you look 'round the world Prostitution dey blow like bomb Na why some girls dey kill their unborn child? If you go to motherless, baby, you go see See abandoned kids Them they cry for the morning tea It's clear They no go see to receive Abeg make you hear me say [?] [Chorus] Abeg make you hear me say You should take care of the little children You should take care of the little children You should take care of the leaders of tomorrow [Verse 2] I hope everybody dey hear This message we dey share As you can see all the kids needs care It's unfair Many children dey shed tears Them dey cry for help Them dey cry for survive Every day and night Even if you no need them save their life Because their is nothing so important like child Bros I see them dey cry Them the shout oh Lord They need to be given the chance to grow Because na dem be leaders of tomorrow Children help me sing it [Chorus] You should take care of the little children You should take care of the little children You should take care of the leaders of tomorrow Abeg make you hear them say You should take care of the little children You should take care of the little children You should take care of the leaders of tomorrow [Verse 3] This na the matter Na the truth of the matter Our children just dey scatter E no proper Where we dey, dem dey suffer Na our sons and our daughters See children crying See children dying Everybody's watching Nobody's helping Make we try to dey show love to the motherless Omo, we go give hope to the helpless Them go talk am again oh Again and again oh Chineke mo oh oh oh oh oh oh oh Abeg make you here them singing [Chorus] You should take care of the little children You should take care of the little children You should take care of the leaders of tomorrow Abeg make you hear them sing, oh no no You should take care of the little children You should take care of the little children You should take care of the leaders of tomorrow Ai, abeg make you hear them sing, oh no no You should take care of the little children (everybody hear them say) You should take care of the little children (my bigger people take una care them say) You should take care of the leaders of tomorrow (take care na leaders of tomorrow) Save them from this kind of sorrow You should take care of the little children You should take care of the little children You should take care of the leaders of tomorrow Make you hear me say You should take care of the little children You should take care of the little children You should take care of the leaders of tomorrow Make you hear them say no no Take care of the little children, oh, no-no Take care of the little children, oh, no-no [Outro] Leaders of tomorrow Make you hear them say no no no no no no no oh oh oh Leaders of tomorrow, my children, my children, my children
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Obumneme Ali
- Nwachukwu Ozioko