Champion

Bracket (NGA) & Banky W. - Pop
Champion
0 Plays
Lyrics
[Intro: Vast] Oh oh Hmm hmm Yeah Yeah Ooh no no no [Hook: Vast] As I waka for road jeje o I see people wey dey call me o They say they want to kpeme o Because dem dey hear me say [Chorus: Vast] I'm a champion Come to the chart I'm number 1 I make mistake, I dey carry on That's why I say Oh oh oh oh I'm a champion Come to the chart I'm number 1 I make mistake, I dey carry on That's why I say Oh oh oh oh (yeah) [Verse 1: Vast] Everyday, I'm praying saying Eledumare, save me Next thing I do I write this song I'm singing, chilling, singing As I write the hit Na Masterkraft go do the beat Then I put am for radio and TV All my people Na so e be oh [Hook: Vast] As I waka for road jeje o I see people just dey call me o They say they want to kpeme o Because dem dey hear me say [Chorus: Vast] I'm a champion Come to the chart I'm number 1 I make mistake, I dey carry on That's why I say Oh oh oh oh I'm a champion Come to the chart I'm number 1 I make mistake, I dey carry on That's why I say Oh oh oh oh [Verse 2: Banky W] Enemies, they hating Trials and tribulations Problems and persecutions But I'm never ever breaking now Who God don bless o Who born the person wey wan test o Emeazzy, Bracket o Still a work in progress Disrespect me on your website Still I'll hold my head high They pray for my downfall But I'm more than a conqueror As I waka dey go my way See people just dey hail Sometimes I dey make mistakes Still I'm a born champion [Chorus: Vast] I'm a champion Come to the chart I'm number 1 I make mistake, I dey carry on That's why I say Oh oh oh oh I'm a champion Come to the chart I'm number 1 I make mistake, I dey carry on That's why I say Oh oh oh oh [Verse 3: Smash] Life na jeje o If you rush you go kpeme o Make you take am sere o Every day and night, I'm thanking Jehovah Sometimes I make mistake o 'Cause I no too perfect o 'Cause I dey carry on Me I no go stop o [Vast] As I waka for road jeje o I see people wey dey call me o Dem say they want to kpeme o Because dem dey hear me say [Banky W] As I waka dey go my way See people just dey hail Sometimes I dey make mistakes Still I'm a born champion [Chorus: Vast] I'm a champion Come to the chart I'm number 1 I make mistake, I dey carry on That's why I say Oh oh oh oh I'm a champion Come to the chart I'm number 1 I make mistake, I dey carry on That's why I say Oh oh oh oh [Outro: Banky W] Emeazzy Bracket le e Emeazzy Bracket le e Vast and Smash Banky W, W Masterkraft on the beat o (Dr Driecks on the mix) Ape Planet
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Banky W.
- Nwachukwu Ozioko
- Obumneme Ali