Bro. Wale

Lyrics
[Intro] Ape Planet Hmm hmm Hmm Bracket le Brother Wale eh Yeah yeah, brother Wale yeah reh (Anything go wale eh) [Verse 1] I came back from Germany I dey plan how to make a family Chai, I know say I be celebrity Sey I fit find pretty girls in one minute But I'm so so sure, I need one baby Wey look so pure, so entirely When I open up my door I see one sweety, when I ask her "Do you, do you like me" Then she says [Chorus] "I do, do, brother Walе I go be your wife, anything go wale еh I do, do, brother Wale I go be your wife, anything go wale eh" [Verse 2] Okay, chai This life we dey, mmm I no dey haste Me I go check, the girl wey go be my sweety yeah I no send o If she's clean or she too fat o 'Cause I'm so so sure, I need one baby Wey look so pure, so entirely When I open up my door I see one sweety, when I ask her "Do you, do you like me" Then she says [Chorus] "I do, do, brother Wale I go be your wife, anything go wale eh I do, do, brother Wale I go be your wife, anything go wale eh" Yeah yeah Mmm mmm Brother Wale Yeah yeah Brother Wale eh Yeah yeah Brother Wale yeah Anything go wale eh [Bridge] If I ask you, you fit be my lover eh If I ask you, you fit be my wife eh eh Don't say no, don't say no No no no Chai, if I ask you, you fit come my house eh eh So I go fit to show you my papa eh eh Don't say no, don't say no If I ask you baby make you just dey say [Chorus] "I do, do, brother Wale (brother Wale) I go be your wife, anything go wale eh (brother Wale) I do, do, brother Wale (brother Wale eh eh) I go be your wife, anything go wale eh" "I do, do, brother Wale I go be your wife, anything go wale eh I do, do, brother Wale I go be your wife, anything go wale eh" Ooh yeah (anything go wale eh) Yeah yeah (anything go wale eh) Ooh yeah yeah (any, anything go wale eh) Chineke meh eh (any, anything go wale eh) [Outro] (Anything go wale eh) (Anything go wale eh) It's all about choice yo (Any, anything go wale eh) (Any. anything go wale eh) Mmm mmm
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Nwachukwu Ozioko
- Obumneme Ali