No Option

Album cover art for "No Option" by Boj & ODUMODUBLVCK

Boj & ODUMODUBLVCK - Rap

No Option

0 Plays

Duration: 2:33

View Album

Lyrics

[Intro: BOJ] E don be, don sup E don be, don sup E don be, don sup E don be, don sup E don be, don sup E don be, don sup E don be, don sup [Chorus: BOJ] Emi o shomo Lati Lasgidi to London Number one, they ain't got no option Ko mi je bi ti corruption No option Abi you wan front My girl fit control your omo Number one, they ain't got no option Ko mi je bi ti corruption No option [Hook: BOJ] Emi o shomo Shomo, shomo, shomo Shomo, shomo, shomo Emi o shomo Shomo, shomo, shomo Emi o shomo Shomo, shomo, shomo Emi o shomo Shomo, shomo, shomo Shomo, shomo, shomo Emi o shomo Shomo, shomo, shomo Shomo, shomo, shomo [Verse: ODUMODUBLVCK] Baddo say Odumodu take it in a lump sum Boj my aza don dey shake like bum bum (e dey shake) Dollar pelu Naira Modu I dey touch all She dey follow my command, even the one I no talk She commot kamasutra I fall out my bazooka I no dey shoot awka My Kala no be Ajebutter Hol up, shey you no go cum (why?) Fuck her 'til her pussy sore O what have I become (God) What havе I begun (Lord) An Abuja boy (ehn) All the way from London My gbеdu dey scatter club Baddo flow I go chop 'til finish Now I don dey pop Promoters dem go suck my penis I go smash like tennis All the babes I banish Niggas wey wan hustle me I swear I cut Finidi Itiboribo na person wey no carry gun I'm the boogie man All my niggas be like ambulance [Chorus: BOJ] Emi o shomo Lati Lasgidi to London Number one, they ain't got no option Ko mi je bi ti corruption No option Abi you wan front My girl fit control your omo Number one, they ain't got no option Ko mi je bi ti corruption No option [Hook: BOJ] Emi o shomo Shomo, shomo, shomo Shomo, shomo, shomo Emi o shomo Shomo, shomo, shomo Emi o shomo Shomo, shomo, shomo Emi o shomo Shomo, shomo, shomo Shomo, shomo, shomo Emi o shomo Shomo, shomo, shomo Shomo, shomo, shomo

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Boj
  • ODUMODUBLVCK
  • Olamide