Gbagada Express

Lyrics
I no dey do gra-gra Told you in 2011 Before I shake your hand Money must fall from heaven Shey your dey look my eye (eye) Me I dey level (level) Before I dey with devil (devil) Money go fall from Heaven (Heaven) I no be small pikin I am not beneath you 'Cause of the colour of my skin, ewo, ewo Me I no dey complain, oh Things wey dey my mind, oh This world cannot contain, oh Ay-ay-ay, ewo, ewo Mе I no dey complain, oh Things wey dey my mind, oh This world cannot contain, oh Ewo, еwo Sho le to'yen, moni ko le to'yen Oti su mi, men, mo ni oti re mi, men Toyen oh, moni pe sho le to'yen, oh-yeah Follow me, follow me, kalo (kalo) Follow me, follow me, kalo To my padi beer parlour To my padi beer parlour Follow me, follow me, kalo Follow me, follow me, kalo To my padi beer parlour To my padi beer parlour
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Sess