Blow You Away (Delilah)

Album cover art for "Blow You Away (Delilah)" by Blue Lab Beats & GhettoBoy

Blue Lab Beats & GhettoBoy - Pop, Jazz Fusion

Blow You Away (Delilah)

1 Plays

Duration: 3:20

View Album

Lyrics

[Intro] [?] [Refrain] Minicado, minicado Say you got one, me need one too All, all for me, kolobiko Anointing, oh, anointing, oh Valentino, Valentino She call me for my telephone Wetin she want, wetin she want All, all for me, kolobiko [Pre-Chorus] Say, honey Oya done, oya done all the dulling Oh, mummy Oya done, oya done with the stunning Oh, honey Omoge no more time for the dulling Come, baby, come make we soge Come, baby, come dog the dulling [Chorus] No dey look sad Baby girl, make I blow you away (Blow me away) You too look nice Only you wey fi to blow me away (Blow you away) Omo realize Only you wey go dey make my days (Make me my days) No dey look sad Baby girl, make I blow you away Yeah, yeah, yeah [Refrain] Minicado, minicado Say you got one, me need one too All, all for me, kolobiko Anointing, oh, anointing, oh (Wha ya say?) Valentino, Valentino She call me for my telephone Wetin she want, wetin she want All, all for me, kolobiko [Verse] Oh, baby, call me your leader Anytime you want, make I deliver, woah We de do some tins wey you no do with money Mm, you no go get from nobody Oh, baby, Delilah Oh, baby, Delilah This your biggy sometin' Come make I refine am Oh, baby, Delilah Oh, baby, Delilah (Woah) This your biggy sometin' No know where ago find am [Pre-Chorus] Say, honey Oya done, oya done all the dulling Oh, mummy Oya done, oya done with the stunning Oh, honey Omoge no more time for the dulling Come, baby, come make we soge Come, baby, come dog the dulling [Chorus] No dey look sad Baby girl, make I blow you away (Blow you away) You too look nice Only you wey fi to blow me away (Blow me away) Omo realize Only you wey go dey make my days (Make me my days) No dey look sad Baby girl, make I blow you away Yeah, yeah, yeah [Refrain] Minicado, minicado Say you got one, me need one too All, all for me, kolobiko Anointing, oh, anointing, oh Valentino, Valentino She call me for my telephone Wetin she want, wetin she want (Wah ya say?) All, all for me, kolobiko [Outro] Minicado, minicado Say you got one, me need one too All, all for me, kolobiko (Oh, Lord) Anointing, oh, anointing, oh (Mm, another love story) Valentino, Valentino She call me for my telephone Wetin she want, wetin she want Ghetto boy Deya suh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Mr. DM
  • GhettoBoy
  • NK-OK