My Money, My Baby

Album cover art for "My Money, My Baby" by Burna Boy

Burna Boy - R&B, Rap

My Money, My Baby

5.5K Plays

Duration: 3:05

View ArtistView Album

Lyrics

[Pre-Chorus] Mama dem call me Papa dem call me Sister dem call me Brother dem call me Dem don hear one story Dem don see one tori Read am for newspaper See am for television Dem hear am for radio Dem talk am for radio Dem talk sey I don kill person start to dey japa [Chorus] My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah [Verse] Police dey find me now Give them the run-around Skip to another town Now I'm in hiding now My girl and I Barely getting by And we don't play around There will be a robbery now Everyone kiss the ground We need this money now Put it inside the bag Take all the money start to dey japa [Chorus] My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah [Interlude] Uh, hah, uh, hah Ladies and gentleman, when I look at my Rollie And I see the time, only two things come to mind [Chorus] My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah [Pre-Chorus] Mama dem call me Papa dem call me Sister dem call me Brother dem call me Dem don hear one story Dem don see one tori Read am for newspaper See am for television Dem hear am for radio Dem talk am for radio Dem talk sey I don kill person start to dey japa [Chorus] My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah [Outro] Dem talk sey I don kill person start to dey japa Dem talk sey I don kill person start to dey japa Dem talk sey I don kill person start to dey japa

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Burna Boy
  • Benny Cassette