Double Wahala

Album cover art for "Double Wahala" by Oritse Femi

Oritse Femi - Pop

Double Wahala

7.4K Plays

View Artist

Lyrics

[Intro] Ah Ori wo mi Eleda dami (Eleda dami ye o) Aha! This song is dedicated to Fela Anikulapo Kuti Musical Taliban, number one! Obodo robodo! [Verse 1: Oritse Femi] Opolo eye, e no be open eye And if you're new in the game, make you go pay your tithes Shebi enu t'aja ma n fi nbo mo re sere, lo fi ma sha le ba Ah Eshin to siwaju se b'oun na lafi n joba Ha ha ha! [Chorus: Oritse Femi] Ote you dey dey there dey hate me When I am making my money From Moscow to Malaysia From Malaysia to Miami Ko kan aye E ma lo f'oshe yi mi o If I like I spend my money anyway I like it oh oh No come near me, Mr. Talku-talku And if you gossip me, you go chop knuckle [Hook: Oritse Femi] Double wahala for deadi body (haba!) And the owner of dem body Double wahala for deadi body (Abeg no stop am, Obodo I dey enjoy gan) And the owner of dem body Ha ha ha! [Chorus: Oritse Femi] Ote you dey dey there dey hate me When I am making my money (no be so) From Moscow to Malaysia (you don see woman time now, you no look una life Oritse) From Malaysia to Miami Ko kan aye E ma lo f'oshe yi mi o If I like I spend my money anyway I like it oh oh No come near me, Mr. Talku-talku And if you gossip me, you go chop knuckle [Verse 2: Oritse Femi] Many many things happen for Ojuelegba (skamma durode) And if you do anyhow, e lo ma sha e legba (wo, mawo mawo mawo weyin o) Abi you find yourself o inside Surulere (Ah no go, no go Shitta, no go there) B'awon omo aye ba ka e mu tari O ma sare lele (wa sare kabakaba) Ah from Ikeja to Bariga From Bariga to Gbagada From Gbagada to Mowe Mo se n jaye mi ko kan 'ye Iye o oh oh, oh oh oh oh….oooh! Ah Ori wo mi Eleda dami (Eleda dami ye o) [Hook: Oritse Femi] Double wahala for deadi body (Double wahala for dem body) And the owner of dem body (Double wahala for deadi body) Double wahala for deadi body And the owner of dem body Ha ha ha! [Chorus: Oritse Femi] Ote you dey dey there dey hate me When I dey gbadun my money From Moscow to Malaysia From Malaysia to Miami Ko de kan aye E ma lo koba mi o If I like I spend my money anyway i like it o oh No come near me, Mr. Talku-talku And if you gossip me, you go chop knuckle [Repeat Verse 1: Oritse Femi] Opolo eye, e no be open eye And if you're new in the game, make you go pay your tithes Shebi enu t'aja ma n fi nbo mo re sere, lo fi ma sha le ba (All eyes opened) Ah Eshin to siwaju se b'oun na lafi n joba Ha ha ha! [Chorus: Oritse Femi] Ote you dey dey there dey hate me When I am making my money From Moscow to Malaysia From Malaysia to Miami Ko kan aye E ma lo f'oshe yi mi o If I like I spend my money anyway I like it oh oh No come near me, Mr. Talku-talku And if you gossip me, you go chop knuckle [Outro] Ha Arara oju arara Ororo oju ororo Arararara Ororororo

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Oritse Femi