YAYO

Lyrics
[Intro] P [Verse 1] Anoti, anoti, anoti Forget (Forget fugazi) Land for Pinnock, cost me a Richard Millie That same week (I cop me a new car key) All the gyal dem love me, oh, what a feeling I am shining (Neck and my wrist icy) Water no get enemy but they hating on my water Fiji [Pre-Chorus] Early morn' Early mo-morning, I dey bomb I dey cash out on a norm' I give all glory to God I dey on soft, rocking Alexander Wang I dey kpolo, I dey ball Day and night we having fun [Chorus] Yippy-yayo, yippy-yaya, yippy-yayayo All my guys we stay steady high oh Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard oh I dey find how I go park am oh Money yakpa for my bank oh How to make money is all I know [Verse 2] Omo, I wan pa won I get too many hits, I get jam oh It's going, it's going, can't you see it's going? Omo, I dey do gra-gra, like showkey I no dey 'gree for anybody I be trouble maker, I dey worry I no dey tell anybody sorry Yeah, I dey give close marking I dey run everything on a low-key I get one baddie wey sabi the, the sabili', the sability I get too many facility Diamond only in highest purity Shamayan all night, then wake up and repeat Sapa no been let me sleep Now I dey on litty [Pre-Chorus] Early morn' Early mo-morning, I dey bomb I dey cash out on a norm' I give all glory to God (Glory, glory) I dey on soft, rocking Alexander Wang I dey kpolo, I dey ball Day and night we having fun (Gi-, Gi-Gi-Giddem) [Chorus] Yippy-yayo, yippy-yaya, yippy-yayayo All my guys we stay steady high oh Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard oh I dey find how I go park am oh Money yakpa for my bank oh How to make money is all I know (Yippy-yayo, oh) Yippy-yayo, yippy-yaya, yippy-yayayo (Yippy-yayo, oh) All my guys we stay steady high oh Mix the ganja with tobacco (Mix gan-gan, kpami oh) Too many motor for my yard oh I dey find how I go pack am oh Money yakpa for my bank oh How to make money is all I know
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Rema
- P.Priime
- Altims