Sability

Album cover art for "Sability" by Barack Obama

Barack Obama - Pop, Afropop

Sability

41.2K Plays

Duration: 2:47

View Artist

Lyrics

[Intro] London (London) [Verse 1] E n lę oh Greet everybody for here oh Padi jo shey shey pęlę oh Mo ti so funwon tęlę oh Belle oh Deliver like I get belle oh Dem say I dey go cele oh Dem say I dey go cele oh [Pre-Chorus] Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do [Chorus] Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na) [Instrumental Break] [Verse 2] Oni reason Oni reason why dem dey call me oloyin While you beefing, I'm still lеading Kill anything I no fit miss You no go fit in my shoes High fashion, Jimmy Choo Wanna sip some jin and juice Tomorrow will bе okay [Pre-Chorus] Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do [Chorus] Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na) [Instrumental Break] [Outro] Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • ThisizLondon