Thief My Kele

Lyrics
[Intro: Banky W.] T-t-t, thief my kele Why you wan thief my kele? My kele T-t-t, thief my kele Why you wan thief my kele? [Chorus: Banky W.] O ni tire, mo ni temi But temi lo wa fe ronju mo You wan thief my kele Why you wan thief my kele? (Thief my kele) You get your own, I get my own But na my own wey dey sweet you pass You wan thief my kele Why you wan thief my kele? [Verse 1: Banky W,] As I step up in the club in the VIP (Yeah) Know I'm looking hot, I'm sitting with wifey (That's right) You dey look my side, I see you smiling (Huh) Na my girl you want, no be say you like me (Ehen) The way she dey whine has got you sick But the girl is mine, that's not yo chick Plenty keles dey but you no send them Na my own you wan shenge [Pre-Chorus: Banky W.] As I turn my face You give am your phone number (Oh), you give am your phone number Say you dey try upgrade Shebi you don see maga, shebi you don see maga? Wetin God ordained Na Him you want put asunder, na Him you want put asunder You think say you get craze I go just arrange bouncer (Hey), I go just arrange bouncer Chai! [Chorus: Banky W.] O ni tire (Chai), mo ni temi (Chai) But temi lo wa fe ronju mo You wan thief my kele (Iro lo pa) Why you wan thief my kele? (You wan take am na) You get your own (Eh-eh), I get my own (Eh-eh) But na my own wey dey sweet you pass You wan thief my kele (No, no-no) Why you wan thief my kele? (No, no-no, no-no, no-no) [Verse 2: Oladele] Blame it on the shepe, blame it on the shayo Blame it casampremprem, blame it on the agro Agro na bastard, you sef you know now So you be big boy, me sef hold ground Shebi you be capable? Show generosity Make I hold this one, kele no quality, quality Plenty kele dey but I no send them Na your own I wan shenge [Pre-Chorus: Banky W.] So as I turn my face You give am your phone number, you give am your phone number Say you dey try upgrade Shebi you don see maga (Yeah, yeah, yeah), shebi you don see maga? Wetin God ordained Na Him you want put asunder, na Him you want put asunder You think say you get craze I go just arrange bouncer, I go just arrange bouncer Chai! [Chorus: Banky W.] O ni tire (Chai), mo ni temi (Chai) But temi lo wa fe ronju mo You wan thief my kele (Yeah-eh, yeah-yeah) Why you wan thief my kele? (Yeah-yeah-yeah) You get your own (Eh-eh), I get my own (Eh-eh) But na my own wey dey sweet you pass You wan thief my kele (No, no-no) Why you wan thief my kele? (Yeah, eh-eh, yeah-eh) [Verse 3: Waje] Yeah, I'm kinda flattered that you think I'm hot But to roll with you? Mm-mm, I think not I'm not the kind of girl that leaves with another man I'm with Mr. W, what don't you understand? But don't move me, you ain't my pedigree I'm not a groupie, so turn around and (Go) I see your girl over there, but na me you wan shenge [Chorus: Banky W.] O ni tire (O ni tire), mo ni temi (Mo ni temi) But temi lo wa fe ronju mo You wan thief my kele (Na lie) Why you wan thief my kele? (Na die, die) You get your own (Chai), I get my own (That's right) But na my own wey dey sweet you pass You wan thief my kele Why you wan thief my kele? O ni tire (Oh), mo ni temi (Oh-oh) But temi lo wa fe ronju mo You wan thief my kele (Why you wan steal my girl?) Why you wan thief my kele? (Why you wan steal my girl?) You get your own, I get my own But na my own wey dey sweet you pass You wan thief my kele (Don't test me) Why you wan thief my kele? (Don't test me) [Outro: Banky W.] Don't, don't test me I'm done, ha
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Banky W.
- Oladele
- Waje