Long Time

Album cover art for "Long Time" by Banky W.

Banky W. - Pop

Long Time

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

Yeyagayeee Yeahhahhgag I love you say… Lets go lets go Well e don't matter wetin dem say Cause you and i Going be okay ahhh Say e no matter wetin dem do Cause you and I go stay true Me love you long time, ti pe ti pe Me love you long time ah, tip e tip e Me love you one time tipe ti e Me love you long time eh, long time long time She butter my bread o And sugar my tea yeah The light of my life ohh Ololufe me ************* we start in ojuelegba Or ebute metta, we would be together Ehhhh ti p e ti pe Me love you long time, ahhh ti pe ti pe Me love you long time ah, ohhh tip e tip e Me love you long time eh, long time long time Ti pe ti pe Me love you long time, ahhh ti pe ti pe Me love you long time ah, ohhh tip e tip e Me love you long time eh, long time long time Na you I want ohh I no dey play oo Na you I want oohh To bear my name I no dey joke oh,I no dey play Ti ti lai lai, ti ti lai lai, long time Ehhhh ti p e ti pe Me love you long time, ahhh ti pe ti pe Me love you long time ah, ohhh tip e tip e Me love you long time eh,ti lai lai ti ti lai lai, long time long time Forever , aahahahhah Madam ehhhhh E be like say, you no know Na everyday sunshine with you These one wey you butter my bread You sugar the tea, no be small thing I thank God say him bless me with you In fact, make I say O ti se fun mi O ti se fun mi O ti se fun mi O ti se fun mi O ti se fun mi Long time long time Ehhhh ti p e ti pe Me love you long time, ahhh ti pe ti pe Me love you long time ah, ohhh tip e tip e Me love you long time eh, long time long time O ti se fun mi O ti se fun mi O ti se fun mi O ti se fun mi O ti se fun mi Long time long time Ehhhh ti p e ti pe Me love you long time, ahhh ti pe ti pe Me love you long time ah, ohhh tip e tip e Me love you long time eh, long time long time

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found