Folashade

Lyrics
[Intro] Timz in the building Young Fela oh yeah Ozedikus wannem Wetin be If I start to talk many people wey no see me waiting by the door Other girls wey dey use iPhone 6 when I be dey use Nokia torch [Verse 1] Baby come clean to me like a Yankee sea Make I seal things wey dem no see All the people wey dey tell you make you no listen Baby girl I no dey gbadun all these things Baby she say she no go love me easy She wan do me plenty strong things She wan do me plenty strong things see See the baby wey I give my love to She don use me play Nintendo She don give me Pick 2 Oh my girl you don't know Cause of you I don go broke Nitorie ni mo tun she fo kolo Olo olo olo olo Yo yo yo [Chorus] Folashade Folakemi Sho ma fife ke mi Wa sho ma fife kemi yeh yeh yeh yeh Folashade Folafunmi baby oh Sho ma fayo funmi Sho ma fife wa mi ri [Post-Chorus] Ah omo yen dun gan Oh well I got that figure yea Oh when I see ya Oh my head dey scatter yo yo Oh when I see ya Oh baby girl l di ya ya ya Oh when I see ya do do do do [Verse 2] Come through Come thru baby girl come thru I be the coke in your fantasy wey you see through Oh ma I get the addict o I know the boy like say I be Samuel Etto Carry your love for hand like I be handle Oh Baby girl no put me for ambush Oh My girl girl girl girl girl The matter long The matter plenty Olomi wa je a I wanna put you in a Bentley See I wanna cruise you in a Bentley The matter long The matter plenty Olomi wa let me show you some something Omo Ikorodu now in a Bentley I wanna cruise you in a Bentley [Chorus] Folashade Folakemi Sho ma fife ke mi Wa sho ma fife kemi yeh yeh yeh yeh Folashade Folafunmi baby oh Sho ma fayo funmi Sho ma fife wa mi ri [Post-Chorus] Ah omo yen dun gan Oh well I got that figure yea Oh when I see ya Oh my head dey scatter yo yo Oh when I see ya Oh baby girl l di ya ya ya Oh when I see ya do do do do [Outro] O shock wan bakan duro Na oh ye Ozedikus wannem
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Bad Boy Timz