Worry

Lyrics
Is B Red in the building See the botty wey dey walk o Abi na money wey you want o Wetin you dey worry for o Worry for o worry for o See the botty wey dey walk o Abi na money wey you want o Wetin you dey worry for o Worry for o worry for o I like a special type of girl One wey go love, one wey go kiss One wey go hold me close ehh Ive seen a lot of pretty girls One wey dey ball, one wey dey do And some wey dey vex for me You looking good *** diva Am getting drunk on the Ace ah So baby please just stay I no go fit just dey complain o Just imagine you Just imagine you for my head o See the botty wey dey walk o Abi na money wey you want o Wetin you dey worry for o Worry for o worry for o See the botty wey dey walk o Abi na money wey you want o Wetin you dey worry for o Worry for o worry for o Na wetin you come dey worry for Ama keep on coming for Cash in abundance Remembver when i saw you in london I was balling too And i ball for you Haaa no worries You know that i got your back Cause id die for you And still ride for you See the botty wey dey walk o Abi na money wey you want o Wetin you dey worry for o Worry for o worry for o See the botty wey dey walk o Abi na money wey you want o Wetin you dey worry for o Worry for o worry for o See the botty wey dey walk o Abi na money wey you want o Wetin you dey worry for o Worry for o worry for o See the botty wey dey walk o Abi na money wey you want o Wetin you dey worry for o Worry for o worry for o
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- B Red (Artist)