Kolo

Lyrics
Is B Red Kolo Listen I be feeling it in my heart Feeling it in my soul So i talk to let you know Know as e dey go Walai If i lie make i die The love wey dey my heart for you i swear you no go buy You fine And you hips no dey lie I swear your beautiful o dikwa specially designed She dey make me dey kolo kolo kolo (oh baby am losing it o) She dey make me dey kolo kolo kolo She dey make me dey kolo kolo kolo (oh baby am losing it o) She dey make me dey kolo kolo kolo Many fish dey for river Na you i see begin dey shiver No be one no be two No be three all i see is you Walai If i lie make i die The love wey dey my heart for you i swear you no go buy And you hips no dey lie I swear your beautiful o dikwa specially designed She dey make me dey kolo kolo kolo (oh baby am losing it o) She dey make me dey kolo kolo kolo She dey make me dey kolo kolo kolo (oh baby am losing it o) She dey make me dey kolo kolo kolo She dey make me dey kolo kolo kolo (oh baby am losing it o) She dey make me dey kolo kolo kolo She dey make me dey kolo kolo kolo (oh baby am losing it o) She dey make me dey kolo kolo kolo She dey make me dey kolo kolo kolo She dey make me dey kolo kolo kolo She dey make me dey kolo kolo kolo She dey make me dey kolo kolo kolo Kolo
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- B Red (Artist)