Iwájú

Lyrics
And if you give them chance the go misbehave I never back down na all the way So come around now lets celebrate Una dey hate now mo mo ju o Oro mi, oji anu Now am here now, i never fall See wetin money cause, end up in the crush No stress for your top, baby girl we on top Iwaju iwaju yo mama alo o Iwaju iwaju yo mama alo o Iwaju iwaju yo mama alo o Iwaju iwaju yo mama alo o Everybody wanna know B-Red eyo Wan kanmi je B Red e yo Cause they se me for tv o Omoges won't let me rest e yo Evеrywhere we go wе VIP Now everybody wanna be like me See them dey paparrazi me Ishe t'oluwa ti she me No be today we don dey chop money Na everyday incase you dont know No be today we don dey chop money Na everyday incase you dont know And if you give them chance the go misbehave I never back down na all the way So come around now lets celebrate Una dey hate now mo mo ju o Oro mi, oji anu Now am here now, i never fall See wetin money cause, end up in the crush No stress for your top, baby girl we on top Iwaju iwaju yo mama alo o Iwaju iwaju yo mama alo o Iwaju iwaju yo mama alo o Iwaju iwaju yo mama alo o Shey iwo nso, we getting money and we sponsor We chopping mobey no sensor giving a run everytime we show up show up They we too flashy o, no dey jealous us eyo Follow me dey jolly o, ewa gbami spend the dough No be today we don dey chop money Na everyday incase you dont know O be today we don dey chop money Na everyday incase you dont know And if you give them chance the go misbehave I never back down na all the way So come around now lets celebrate Una dey hate now mo mo ju o Oro mi, oji anu Now am here now, i never fall See wetin money cause, end up in the crush No stress for your top, baby girl we on top Iwaju iwaju yo mama alo o Iwaju iwaju yo mama alo o Iwaju iwaju yo mama alo o Iwaju iwaju yo mama alo o Is B-Red
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- B Red (Artist)