Dance

Lyrics
Gege It's Bred in the building Gege Of le le le If you ell me how much you want I go pay (yeah) Since I met you, blessings came my way (yeah) Calm down make we dey relate (yeah) Sha ti gate o, ki won to wole Baby girl your body na miracle I no fit let you go tonight Calm down make we dey relate o Sha ti gate o, ki won to wole They tell me say the love e no go last (ohh) I tell dem r no possible lai lai How naaa? I tell dem r no possible lai lai They wanna chase you from my side eh le wo lo I tell dem e no possible lai lai I tell dem e no go possible I tell dem e no possible lai lai Wan baby wetin you give me chop Make me feel this way Me i no dey dey like i dey so Na you dey make me kolo oh Oh my friend when you go level up No make me feel this way Cause me i no go go as i come so Na me go take you away Shey you go tell me how much i go pay (yeah) Since I met you blessings came my way (oh yeah) Calm down make we dey relate Sha ti gate o, ki won to wole Baby girl your body na miracle I no fit let you go tonight Calm down make we dey relate o Sha ti gate o, ki won to wole They tell me say the love e no go last (ohh) I tell dem r no possible lai lai How naaa? I tell dem r no possible lai lai They wanna chase you from my side eh le wo lo I tell dem e no possible lai lai I tell dem e no go possible I tell dem e no possible lai lai It's B red in the building Ge ge this bread no be agege Wan baby (of lagos) Make me feel this way Me i no dey dey like i dey so Na you dey make me kolo If you tell me how much i go pay (yeah) Since I met you blessings came my way (oh yeah) Calm down make we dey relate Sha ti gate o, ki won to wole Baby girl your body na miracle I no fit let you go tonight Calm down make we dey relate o Sha ti gate o, ki won to wole They tell me say the love e no go last (ohh) I tell dem r no possible lai lai How naaa? I tell dem r no possible lai lai They wanna chase you from my side eh le wo lo I tell dem e no possible lai lai I tell dem e no go possible I tell dem e no possible lai lai Me and you baby girl na you (gege) Me and you nobody but you (gege) Me for you I no be for you (gege) Me and you baby girl na you (gege) Me and you nobody but you (gege) Me for you I no be for you (gege)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Mayorkun
- B Red (Artist)